Loading video...
Video Failed to Load
This is a warning to all rival fans 😡
60,187 views • 7 days ago •via X (Twitter)
35 Comments

Nah lie una don broke, una dey sell grass!! Brokhester United. Nah Bruno pfa award una go sell next

See this hypocrite that called Barca broke Bcos of moves like this. So u guys want to exceed 1B too, make una dey there dey form rubbish.

can you stop and listen to yourself for a second

See copium, Shey una claim say una get money, why Man U go dey sell their grass, why dem no give fans for free, una dey use copium hide, Barca dey sell grass that yr, una call am Gbeselona/Brokelona, man U dey sell grass, una dey call am Business, make God punish una

The idiots like you where laughing at barca when they sell the old ones but now e reach your turn you wan defend yourself

Why always acting like you are the victim or you’re always being targeted…Man U fans came for Barcelona fans first cuz Barcelona is selling grass…pls let’s call a spade a spade

Chukwuma for the last time, leave this people for neck

Even now they are renting the stadium out for pastor Jerry eze for crusade

Well done Mr grass seller 😅

At least something is being sold 😀😅

If you don’t understand sarcasm, this is it at its peak😂

You dey sell grass😭😭😭😭😂😂😂😂😂😂. How could you say this online 😭😭😂😂

Saying this with a straight face is crazy😂😂😂

E don reach to sell grass to generate revenue, Una for enter cattle rearing nah make we know say, errhhh Una don turn to Aboki FC😂😂

Broke United 😂😂😂

You are broke ogbeni shut up!!

“But they have the ability to sell grass” My God😂😂

Una see them, useless set of people When Barcá been de sell grass, them say we broke Una don de sell grass now na business 😂😂😂 hypocrite , u go explain tire 🤡🤡🤡

Bro na grass una dey sell like say e go dey useful for the buyer.. it is just for decoration. Just agree that dey are broke

Oga shut up there! When Barca sold theirs . You called them broke

So when Barcelona did it there broke Omo @henryggmu1 your club is broke

Barcelona was called broke for selling grass Same you people

You go explain tire

Barcelona did same during the 2022/23 season you came out to laugh at us. Why didn’t you say the same when Barcelona did it but instead you called us broke and proud then, so allow us give you the same energy.

Baba dey laugh him own club codedly…. You not go sell grass keh as una not fit sell Rashford, Sancho and Malacia for money

You no well baba You go give this excuse for another club?

😏

Oyah nah sell it so you need to buy better players to ur squad in January

Good marketer lol he said Ronaldo step foot on Grass sellers 😂

GRASS😂

Wisdom my bro 😎 ❤️

Barcelona did same thing but u called us broke….head dey pain u

Hypocrisy nor Dey explain ogaaa Una broke

You deh sell grass Abi you no deh sell ???

Henry don later manya 🤣🤣🤣
Related Videos
Sensitive content
This is a massive warning to all Crypto investors! #crypto
Coach, JV
91,228 views • 1 year ago
Sensitive content
To all those Thevidiya Rajini fans who voted for this This Thevidiya TVK Vijay paiyyan poi savingada,All Vijay fans are Thevidiya pundais same as their Thevidiya leader Vijay 💦💦💦💦💦💦🤬🤬🤬🤬🤬🤬🤬😡😡😡😡😡😡😡😡😡😡😡😡😡💦 Abuse started next day after Election All Vijay and Vijay fans are wasted sperms should be flushed in toilet 🤮🤮🤮🤮🤮🤮🤮
Elon 2.0
34,325 views • 5 months ago
