正在加载视频...
视频加载失败
This is an awareness video for you to get tested.
153,670 次观看 • 2 个月前 •via X (Twitter)
48 条评论

Which one is Rawbinson again

Person wey Dey go raw now

The only guy I know wey like yansh pass me 😅

You sef agree say you like yansh 😂

The weyrey say him be rawbinson 😂

Yes now

Very important but some people are just adamant

No mind them, they think because they look healthy so they don’t need to get tested

Abeg oo Prioritize your health. Use safety measures

Majority of people don’t even care

The content of the video no concern me like that. Why 🥷 come dey wear Ghana jersey for this kind skit? Na there my attention dey. 😭 Oga, you suppose follow parliamentary procedure na. Why Ghana jersey? Wetin happen to Naija jersey? 🙄😂

Are you angry 😂

Which one be JESUS? you like am raw abi you nor like am? 😂💔

No mind the weyrey 🤣

They can also do a skit to preach abstinence or stopping promiscuity . This is more an ad for prostitution than sti awareness

Na lie

He no believe am 😂

😂😂😂

No agree oh Use CD If not your eyes go first blur

Hin no go blur ke 😹

And na big nyash you use pass the message, continue.

Raw don turn rawbinson Everywhere just blur

Okay good video and good awareness but you should also educate people they this disease can be contacted through other means too and not only sex . Good video

E think say dem dey write HIV for face

No mind that mumu guy 😂

I can’t go raw with anyone I’m sorry

Are you sure ?

She said, you can't just hang my leg, take the kiss 😂 first.

No mind that guy 😂

@KSnetne STIs and STDs are real

Are you crying ??😭😂

Na all those South African deportees go bring this thing come from the world HIV Capital!

Rawbinson be careful HIV dey outside o

That's a very important awareness.

Why Ghana jersey

Mr RAWbinson😂🤲

Very educative

👊

Y’all can see the message here, na only big yansh be the problem Small yansh no get problem, I go still go raw with my small yanshes babes 😋

my brother should be happy in this situation

He say he be Rawbinson 🤣🤣

Yes no no be true?

These people are great actors.

Give credit to the Facebook content owner. Oh Rowbinson

Yarnsh without bbl will forever win 🥇

U like am raw. U go cry...😅

Buh de woman dey hold trums waaa

Why put on a country's jersey fir thus content
相关视频
Sensitive content
Get ready to join me for a steamy escape to an absolutely breathtaking villa with an inviting pool that’s perfect for a hot summer day. Trust me, this video is going to turn up the heat and get you dreaming of me! Watch Video now >
PutriCinta.com
27,640 次观看 • 2 年前
