Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
this is another funny voice note you will see online today 😭😭😂😂
35 Kommentare

Stupid Nonchalant people. Women dey come outside, you fit come outside say you be woman? You way be like fence? See him head like cabin biscuits. 🤣🤣🤣💔💔💔

Baba say he's too close to god for all this rubbish 😂

Is like no body heard (you way be like fence) 🙄😭😭😭🥵🤧

Na ijaw man be dat

Baba talk say you wey be like fence😂😂

Oga you peep abi you no peep 🫣

Are you accusation me😭

Am too close to God for this rubbish.😭

Are you ACUSSATION ME 😭😭😭😭 with that ur STRONG NAYSH 😂😂😭😭

How person dey be like fence abeg 😂

Ewooo he say be like fence 🤣🤣😂😂

Lmfao his response 😭

Which one be shrek😂😂😂

It’s funny 😁

Laugh wan finish me

Fence took me tf out!!! 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🥰🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Good morning? And the time ọf the vn is 9:05p.m? Ok na continue the content

Werey say she no get front and back

Fence as how 😂

The guy is from Bayelsa. 😂

You wey you be like fence. Omo that one enter ooo 😂😂😂

U need to post the picture of this girl we be like fence and cabin biscuit.😆😆😆 Men won check something.

Ijaw man 😁 E nuh dey hard. Asawana!

Omo the carbin biscuit and fence loud o

Which one is cabin biscuit?

Fence keh😭😭😭

Is nonchalant now an insult?

This one is definitely making the rounds today😂😂

Guyyyy abeg nah😂😂

That you be be like fence wan kill me

How do people even record this 😂😭

😭😭😭😂😂😂

"...you wey be like fence..." That man is a clown 😂

This is funny 😂😂

Heavenly race runner 😀😀😀
Ähnliche Videos
Another funny voice note you will see online Today😭😂😂😂
Omo Kogi (Yagba) 🌍
28,049 Aufrufe • vor 1 Monat
