Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
This is bamboo ooo แปparun ๐ญ๐ญ๐ญ. Africans wake up
1,054,139 Aufrufe โข vor 1 Monat โขvia X (Twitter)
30 Kommentare

And you don't know this is Ai? ๐คฃ

You need to wake up this is Ai

Dem dey use band saw cut bamboo and e dey bring out sparks...... Hehehehehehe, unreal rubbish!

I see spaghetti, see big eye lashes, see HDFโฆ. Orisirisi. Wetin AI go cause ehn

I think I saw spaghetti at some point ๐ฅด

Na you dey sleep to not recognize this as AI

Make Africa wake up untop Ai video ๐

No nau. Very unrealistic AI bul1shit. How is pasta made out of bamboo and are those jumbo eye lashes Iโm looking at?๐ฅน๐คฆโโ๏ธ๐คฆโโ๏ธ

Boy you can obviously see that shit is AI

You really should do better. Point valid but you canโt be using an irrelevant video.

First off, if electricity is stable and government policy is regulated , politicians allowed things to change for good , Africa (Nigeria ) will be business hub of the worldโฆ thank you for this video

Your brain no tell you say na AI

We Dey use am do post for field nah,that one no reach?

Lol. AI

Yeah but looks like Ai tbh

Wake up to AI video or what?

Person wey no fit decipher AI video dey tell us make we wake up๐ญ๐

Although this is AI output, a lot can be done with the Bamboo. I was told its tensile strength is higher than that of steel, pound for pound. My dream is to explore and expand its use in construction and furniture.

We Dey church and mosque ๐คฃ

Let's pretend like I've never seen an AI video before.

If mumu post, mumu no suppose believe that it's real. This is AI, well prompted๐

This is AI na

AI ni kini yi o

Forget it, nobody is going to wake up in Africa, if you get the opportunity leave Africa

Wait I first think nah spaghetti ๐ญ๐ญ

So na the human lashes wey girls dey shout say them dey wear be this. God ohh ๐๐๐ Them go come dey find who dey go oppress/impress with bamboo stick for eyes. ๐

@joshuatalabi4 Africans wake up? and do AI videos?

No way that forklift is carrying that long bamboo with such a short fork๐คฃ๐คฃ I don't need to watch the video, this shit is AI

This is an AI video nah. Anyways, it is a good idea and quite stimulating.

Fell for the A.I generated video until I noticed the sound started drifting off, wasnโt in sync ๐ญ ๐
