Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

This is content 😂😂😂

304,729 просмотров • 5 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 37

Фото профиля Mr Ambrose Efe
Mr Ambrose Efe5 месяцев назад

@Khanstillday @47kasz 😂😂😂😂person no go know if na skit Abi na normal living

Фото профиля Khan 🧢 🌟
Khan 🧢 🌟5 месяцев назад

@47kasz Guyy 😂😭

Фото профиля Mr Ambrose Efe
Mr Ambrose Efe5 месяцев назад

@Khanstillday @47kasz That girl dey burst my head

Фото профиля Ivoh🚀
Ivoh🚀5 месяцев назад

@Khanstillday @augustinechido Omo, if na skit them try abeg. But this is actually a typical Nigerian family.

Фото профиля 🔝Top Striker ⚡️
🔝Top Striker ⚡️5 месяцев назад

@Khanstillday You dey call lifestyle acting?

Фото профиля flakoyrn
flakoyrn5 месяцев назад

@Khanstillday how I wan carry first with this oil rice. this oil rice no go block my brain 😭😂😂

Фото профиля Pretty Aishat
Pretty Aishat5 месяцев назад

@Khanstillday @dfwmenah Na their daily routine dem bring come live for us 😂

Фото профиля Olayiwola
Olayiwola5 месяцев назад

@Khanstillday @attah_akor Oil rice dey block brain 😂😂😂

Фото профиля Rico 👨‍💻✨
Rico 👨‍💻✨5 месяцев назад

@Khanstillday @attah_akor 😂😂😂 I don laugh taya “Oil rice wey Dey block brain”😂😂

Фото профиля Crystal💎
Crystal💎5 месяцев назад

@Khanstillday @attah_akor I like her energy, she get ogba for head 😂

Фото профиля Capello_takes
Capello_takes5 месяцев назад

@Khanstillday This is how we were raised in warri. We dont do content, it's lifestyle!

Фото профиля BOB
BOB5 месяцев назад

@Khanstillday I dey always talk am say oil rice dey do wetin nor good for body 😂😂

Фото профиля Dat_Irregular_EdoGuy
Dat_Irregular_EdoGuy5 месяцев назад

@Khanstillday No be who born pikin dey carry him pikin cross road?

Фото профиля keepingupwithMoldie
keepingupwithMoldie5 месяцев назад

@Khanstillday @47kasz I remember the first holiday I spent in Warri I was in a live comedy show for a month 😂

Фото профиля Mazi
Mazi5 месяцев назад

@Khanstillday Warri pidgin sweet pass when the speaker is angry 😂

Фото профиля ajay
ajay5 месяцев назад

@Khanstillday person go just dey chilling spot him own, trouble go come find am 😂

Фото профиля Whitediamond
Whitediamond5 месяцев назад

@Khanstillday After daddy go dy flog me make I carry Frist with the oil rice 🍚 way oil full this oil rice no go block my brain 🧠 that one weak me 🤣🤣we know say e go block brain but think am well hungry dy oo🤣🤣🤣🤣

Фото профиля D4VE🇦🇷
D4VE🇦🇷5 месяцев назад

@Khanstillday Nobody fit tell me anything Na geh geh lineage be dis😆

Фото профиля OKAKU.
OKAKU.5 месяцев назад

@Khanstillday Broooo, this skit is the best I've seen since I started seeing skits. I cannot even talk if it's scripted or not 😭😂

Фото профиля RhB 🕊️🦚
RhB 🕊️🦚5 месяцев назад

@Khanstillday This is pure content, I don’t laugh tire😂😂😂 The para wey Dey the girl body for make her ague with full market and win 😂😂😂

Фото профиля Edmund Alexander
Edmund Alexander5 месяцев назад

@Khanstillday Chinese rice no need stew

Фото профиля Ijoba Of Oshodi
Ijoba Of Oshodi5 месяцев назад

@Khanstillday @JustDirmax How dem take cone up with this kind content? 😳🤣🤣🤣🤣

Фото профиля Josh dFunGuy
Josh dFunGuy5 месяцев назад

@Khanstillday I look poor for your eyes you wey dey chop oil rice 😂 😆

Фото профиля DontJustStop
DontJustStop5 месяцев назад

@Khanstillday So na oil rice block my brain wey I no know… I sha see say I no sabi book

Фото профиля Akolor 🐍🖤
Akolor 🐍🖤5 месяцев назад

@Khanstillday Nor worry e nor go block your brain u go get oil for your head 😂😂😂

Фото профиля Umeh💡
Umeh💡5 месяцев назад

@Khanstillday Abeg wetin be their handle, I want more of this laugh 🤣🤣🤣🤣🤣

Фото профиля @AtumeyiOfficial 💐
@AtumeyiOfficial 💐5 месяцев назад

@Khanstillday But that girl story no be lie 🤣😂 If you don ever trowey money instead of paper say hi 😂🤣🤣😂🤣🤣

Фото профиля 👑ℙ𝕣𝕚𝕟𝕔𝕖𝕜𝕒𝕕𝔼𝕣
👑ℙ𝕣𝕚𝕟𝕔𝕖𝕜𝕒𝕕𝔼𝕣5 месяцев назад

@Khanstillday Na man be that but I just can’t prove it.

Фото профиля La_timzy 🏀💯🦅
La_timzy 🏀💯🦅5 месяцев назад

@Khanstillday @Dhavidote Na that oil rice gan gan dey vex her 😂

Фото профиля Ucheego
Ucheego5 месяцев назад

@Khanstillday Is not funny at all, and why is the elder sister scared of her?

Фото профиля E.l Austin 🇳🇬
E.l Austin 🇳🇬5 месяцев назад

@Khanstillday 🤣🤣🤣🤣how I won take carry first with this oil rice 🍚 😅😅

Фото профиля _Muller057
_Muller0575 месяцев назад

@Khanstillday This part craze gan 😭😂😂

Фото профиля $wag 💱
$wag 💱5 месяцев назад

@Khanstillday This is best content I watched this year 😂💔 This girl is natural 💯💯💯💯

Фото профиля WAVY!⚡
WAVY!⚡5 месяцев назад

@Khanstillday @patrickswankyrs The girl say “this oil rice no go block my brain?” 😂

Фото профиля Top 10 Nigeria
Top 10 Nigeria5 месяцев назад

@Khanstillday 1. Problems dey of different colours and levels. 2. I kinda support the girl. She get point for the 99 problems that showed up in this short clip. Not sure about oil rice blocking her brain but she made plenty sense.

Фото профиля Official Tips
Official Tips5 месяцев назад

@Khanstillday @mr_kay_bee Person no even sure if na real or na skit 😂😂😂

Фото профиля ZADDY_FX 🌴🌊
ZADDY_FX 🌴🌊5 месяцев назад

@Khanstillday My inability to tell if dese is scripted or not makes it de most beautiful vid ave seen in a long time 😊