Loading video...
Video Failed to Load
This is content😂😂🤣
261,203 views • 1 month ago •via X (Twitter)
35 Comments

This is a practical example of what Arsenal did to Chelsea on Sunday

@lexi_trades1 Dey don dribble senior man 😂

U Dey tell am to calm down 😂

This guy no even get one shame, nah everytime zobo go dey dribble you for field, try improve for once ooo, if you hear now nah Chelsea fans him be 😆 🤣 😂

If you didn’t watch first part of this comedy you can’t understand

For life zobo na player he sabi ball

To dribble ball now go difficult for ballers 😂

Na u dey do dis content Na why E Dey sweet u i no see anything funny here

You wait now, make u collect.

I don't see anything funny here

Zobo and Carte efe who sabi ball pass abeg

And him no fit pursue am

U no go run keh 😹😹😹

Eno even go far🤣

He almost dribbled him to Glory

Bike carry me go front 😭😂😂😂💔

Senior first relax for ground de think wetin him go do Zobo

I didn’t even have the thought of smiling or laughing after watching this. You call this funny?

Very Funny 🤣

Dribble lord 😂

You laugh or we laugh 🤣😂

😂😂

How ?

That fall for end no they the script

Those thick ladies way dey there, shebi Zobo go still pay them?

😂😂

Dey play😂

You don dribble senior man

To sabi ball na crime for area o😹😹😹

Pure original content

😭💔😂

@MOHs7p lol wetin be this

I no dey come this field again

Sorry ooo

Zobo na werey 😂
Related Videos
Sensitive content
This is content 😂🤣🤣
OLAMIDE 🌸💖
686,269 views • 1 year ago
