Loading video...
Video Failed to Load
This is content ๐๐๐คฃ
309,018 views โข 9 days ago โขvia X (Twitter)
27 Comments

I know itโs skit but looking at some of his videos, it seems that zobo guy knows how to play ball irl.

Na the dwarf supposed carry cutlass for that thing wey dem do am sef

Whenever Abazz post "This is content " I will watch, I know that it worth.

See as you disgrace an elderly man for ground ๐๐๐

This Zobo to funny pass funny bros๐๐๐

Why him dey vex ๐๐๐

@jhay_bie00 lol

He get one wey no be content for Abazz face ๐

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃbro

Why you sef go dey dribble hulk you no dey fear ๐

Nobody dey crase lol ๐ ๐

If dem never burst zobo head him no go rest ๐

This one nko? @abazwhyllzz I donโt feature you too for Ai video non of Una see am

Where una day see all these videos

E get as e be bro

GOAL BALL , HOW U BE??? VERY FUNNY ๐ ๐ ๐

Omo na rage bait oooo ๐ ๐

Na so e go dribble cultist man ๐๐๐

Dey set camera or not

Real one

๐๐๐๐

Na contentment

๐

Real content ๐

Justice for short guys ๐ญ

Oga nah ball we dey play

He still get mind score ๐
