Loading video...
Video Failed to Load
This is content ๐ Young Jonn get bangers sha ๐๐ฟโค๏ธ
109,039 views โข 1 year ago โขvia X (Twitter)
42 Comments

My guy ๐คฃ๐คฃ

Who guys are you?๐๐

The last guy if giving chance he go talk him life story ๐ญ๐

So nobody fit epp me find this guy

Don't disturb the last guy๐คฃ๐คฃ

I know it was scripted I just can't prove it

That last guy don get police issues before ๐๐๐Iโm sure he was about to bring out his id card ๐คฃ

Heโs on his way to work pls donโt disturb him ๐

I love the last guy to the moon and beyond ๐๐คฃ๐คฃ

My guy ๐คฃ๐คฃ

The way she calm down collect the last guy statement ๐ค๐

and na pesin papa be this oo๐ญ

๐๐

That last guy dey calm down talk in nonsense ๐

Abeg who ask that bros for hin life history

Who ask that guy where him Dey work now ๐ ๐ญ

๐๐๐ญ

YJ catalogue >>

Person wey "MOUTH" dey for his name, wetin u dey expect Open mouth waaa like Onaowa.....as if u dey write composition about yourself ๐ฅน

The last guy tho omo, who ask am about job hin Dey do Omorr๐ญ๐๐

Last guy think say DSS don come for am, remain small him for confess him sins ๐ญ

The last guy na werey ๐

Iswr who ask am for all that๐ญ๐คฃ

Babe dey explain himself ๐

โSo i donโt know who guys are youโ ๐

The last guy na omo Werey

Jiggy

When she say, somebody call the popo, Mr Paul begin ID himself

Igbo men always find opportunities in everything Just check that last guy out โ ๐๐ป

๐คฃ๐คฃ๐คฃ

๐

Abazz by boy

That last guy was just being honest ๐คฃ๐คฃ

My name is ehn Paul Michael Onaowa๐คก๐คก๐คก

People Dey creative wella

Yeah

The last guy sha ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

๐๐๐

Jiggy

Wow ๐

๐

The last guy ๐๐๐
