Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
This is content๐ I love this chidera guyโค๏ธ๐ฏ
286,412 Aufrufe โข vor 1 Tag โขvia X (Twitter)
36 Kommentare

Whee you dey see this sweet videos abeg ๐ญ

E too sweet I don watch am like 7 times๐๐

This guy too good bro!! Whatโs this?

You cannot have a woman like this and cheat na, even if you're cursed. So we understand ๐๐

"Obere nwa meetili up on time..." this thing burst my head ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

I don't need it ๐ฉ Omo God when?

Tell him to call chuks nah him be sure plug for such settings

Make fallen breast ease his stress.. Nawa oo. Chidera where is dat fine lady u normally use

The guy is goated

Ikwiri nge na socket?? E dey shock me ๐

This you This is Content don dey vex me

Chidera knows how to keep people entertained.

E too sweet guy ๐

Where dis guy for dey see all dis baddies wey him dey use๐ซฃ

I for like see the other man's wife

๐

Abazz so u dey understand Igbo?

Pls what's the title of that Igbo song when chidera was leaving.

if I no buy benz before year ends make i kpaii

Very useless guy ๐๐๐

All thus guy do na to post people content write "This is content" Where ur own content

Why you no go faithful see yansh

thw guy dey try

Nri ndแป elder lol awwww ๐๐๐๐๐๐

He is good in what he does

Bro is goated๐

Super creative

Chidera slaps hard lol

The guy is too good when it comes to making family skits

He was born for this

But where this guy dey see all this Big nyash ๐ญ๐ญ

With dat kind nyash man suppose dey house by 2pm๐ฅฉ๐คฒ๐ผ

I love contents like this ๐

I'm sorry if you don't hear Igbo๐๐

Na everything be content

This got me rolling. Mad content. ๐ฏ
