Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
This is crazy ngl 😂
11 Kommentare

𝕴š𝖆̊𝖆𝖈 💜 𝕿𝕳𝕰 𝕿𝕽𝕺𝖀𝕭𝕷𝕰 𝕸𝕬𝕶𝕰𝕽vor 1 Jahr
Walahi, if babe wan see you, she go find way if she truly like you. Not all these send me Tfare nonsense.

Solar Heavyvor 1 Jahr
does this remind you of something?

Hawavor 1 Jahr
Nah this pissed me off I thought she was popping up on a nigga

Bad Commando🦇vor 1 Jahr
She don turn our wife 😂

Igwevor 1 Jahr
Lol my two younger sisters did this. They even included my younger brother. Flew all the way to New York to go see Burna.

BiolarmanIvor 1 Jahr
Even we wey 😂 dey naija no simp like these … And she go get boyfriend o

Udoh_GN 𝕏vor 1 Jahr
This is interesting 😂

OKIKI ADE 💎vor 1 Jahr
If babe wan come see you for Lagos and she dey stay for kano, she fit follow truck wey dem dey use transport cow and rams come Lagos, just to come see you by all means 😂

millxxx!!🦇👑vor 1 Jahr
😂

That_pretty Leo🦁vor 1 Jahr
😂😂😂😂

DOLLAR EARNERvor 1 Jahr
Bad man
