Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

This is crazy 😝

514,378 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)

Комментарии: 33

Фото профиля Blitz
Blitz1 год назад

Mama juju I don carry all these predictions o Make we no get issue after weekend o 😅😂

Фото профиля my space 📝
my space 📝1 год назад

L7E64W -sporty👩‍💻

Фото профиля veryunder_rated
veryunder_rated1 год назад

Sporty on mama juju prediction L7E64W

Фото профиля Idowu Bakare
Idowu Bakare1 год назад

Mama juju I go drag you if all these your predictions no enter ooo😂😂

Фото профиля Nii Kpakpo
Nii Kpakpo1 год назад

Sportybet naija is now using AI to whine us. Anything to make us broke 🤣🤣

Фото профиля One Blood 🇬🇭 🇺🇸
One Blood 🇬🇭 🇺🇸1 год назад

@blaQuabena I was enjoying until last moment

Фото профиля ABLE Cmr
ABLE Cmr1 год назад

I agree with the whole thing till e reach Real Madrid own Na that one I no gree Mama juju u lie for this one 😂😂😂 I no gree

Фото профиля FCB LaPulga
FCB LaPulga1 год назад

“PSG VS breasts, who go win?” Why PSG no go win breasts ? If e reach your turn, lose against breasts

Фото профиля Mentor Joseph
Mentor Joseph1 год назад

Lol Una notice say as e reach Man u own, mama juju no put anything for her calabash pot and Manu name or logo no show for the pot. Na for only mouth she talk am😂

Фото профиля Xabi Alonso Chelsea 🟦🏟️
Xabi Alonso Chelsea 🟦🏟️1 год назад

E reach Madrid, she say both team to score. Who no know that one before 😂😂😂

Фото профиля DIEGO🖤🫧🌟
DIEGO🖤🫧🌟1 год назад

Mama juju ma werey 😂😂😂I see 5 cut here

Фото профиля Mayor360
Mayor3601 год назад

The moment she said Man U go win I knew she is not real

Фото профиля kambbi 💎
kambbi 💎1 год назад

@Buchi_Laba come learn work 🥺

Фото профиля Qwame Dickson
Qwame Dickson1 год назад

94WL7R

Фото профиля Lee
Lee1 год назад

Don't be lazy, just sit and calm down pick between 3 to 5 games max and stake an amt you can dash a beggar. Bet na game of guess & luck. Clubs owner and bet coy are shareholders where do you think they get all those money they spend on players.

Фото профиля Xabi Alonso Chelsea 🟦🏟️
Xabi Alonso Chelsea 🟦🏟️1 год назад

Mama juju, are you ready for dragging?😂😂😂

Фото профиля Meko
Meko1 год назад

E reach madrid turn she no give straight answer, even for juju ojoro still dey

Фото профиля 👽
👽1 год назад

Ur money go enter fire red everywhere 😂💔

Фото профиля Brolow
Brolow1 год назад

Mama juju as I Dey carry these games I no wan hear say you make mistake o 🙂‍↔️😒

Фото профиля victor Lawson 🐐
victor Lawson 🐐1 год назад

Make person put am via sporty code asap

Фото профиля Adepitan Adebola
Adepitan Adebola1 год назад

Make person gimme mama juju address abeg😂

Фото профиля Hansel
Hansel1 год назад

This AI supposed to be bound don't let my pastor see it, because it won't be funny

Фото профиля Mizta OlúwaTeajay
Mizta OlúwaTeajay1 год назад

See as mama juju lie for Manchester United game. Brighton go kpokpo Man U like say tomorrow no dey

Фото профиля Kwesi Appiah
Kwesi Appiah1 год назад

Good luck everyone

Фото профиля Superman 🇳🇬.
Superman 🇳🇬.1 год назад

Omo if my ticket go mistakingly cut today U a don die for this blue app

Фото профиля DonWazzy Ayo
DonWazzy Ayo1 год назад

17 odds edit ✍️ YDQLHS

Фото профиля Horla Mide
Horla Mide1 год назад

Hmm🤔 Abi make I go take loan follow up😂

Фото профиля NA_NA_MI
NA_NA_MI1 год назад

So u wan use ai win bet

Фото профиля MOG👑🎭
MOG👑🎭1 год назад

Naija turn AI to another thing

Фото профиля Mr BET
Mr BET1 год назад

I’m pretty sure she said Milan would beat Pisa last night 🤣🤣🤣

Фото профиля KACHI
KACHI1 год назад

Ur mamajuju dey learn work for bet9ja shrine, before ur mamajuju there was already betting shrine called bet9ja

Фото профиля Reymond jnr
Reymond jnr1 год назад

Sporting bet go tell mama juju E small

Фото профиля Akinsanya
Akinsanya1 год назад

Sportybet YWV9YF

Похожие видео