ๆญฃๅœจๅŠ ่ฝฝ่ง†้ข‘...

่ง†้ข‘ๅŠ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ

This is crazy ๐Ÿ˜

514,378 ๆฌก่ง‚็œ‹ โ€ข 1 ๅนดๅ‰ โ€ขvia X (Twitter)

33 ๆก่ฏ„่ฎบ

Blitz ็š„ๅคดๅƒ
Blitz1 ๅนดๅ‰

Mama juju I don carry all these predictions o Make we no get issue after weekend o ๐Ÿ˜…๐Ÿ˜‚

my space ๐Ÿ“ ็š„ๅคดๅƒ
my space ๐Ÿ“1 ๅนดๅ‰

L7E64W -sporty๐Ÿ‘ฉโ€๐Ÿ’ป

veryunder_rated ็š„ๅคดๅƒ
veryunder_rated1 ๅนดๅ‰

Sporty on mama juju prediction L7E64W

Idowu Bakare ็š„ๅคดๅƒ
Idowu Bakare1 ๅนดๅ‰

Mama juju I go drag you if all these your predictions no enter ooo๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Nii Kpakpo ็š„ๅคดๅƒ
Nii Kpakpo1 ๅนดๅ‰

Sportybet naija is now using AI to whine us. Anything to make us broke ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

One Blood ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡ญ ๐Ÿ‡บ๐Ÿ‡ธ ็š„ๅคดๅƒ
One Blood ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡ญ ๐Ÿ‡บ๐Ÿ‡ธ1 ๅนดๅ‰

@blaQuabena I was enjoying until last moment

ABLE Cmr ็š„ๅคดๅƒ
ABLE Cmr1 ๅนดๅ‰

I agree with the whole thing till e reach Real Madrid own Na that one I no gree Mama juju u lie for this one ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ I no gree

FCB LaPulga ็š„ๅคดๅƒ
FCB LaPulga1 ๅนดๅ‰

โ€œPSG VS breasts, who go win?โ€ Why PSG no go win breasts ? If e reach your turn, lose against breasts

Mentor Joseph ็š„ๅคดๅƒ
Mentor Joseph1 ๅนดๅ‰

Lol Una notice say as e reach Man u own, mama juju no put anything for her calabash pot and Manu name or logo no show for the pot. Na for only mouth she talk am๐Ÿ˜‚

Xabi Alonso Chelsea ๐ŸŸฆ๐ŸŸ๏ธ ็š„ๅคดๅƒ
Xabi Alonso Chelsea ๐ŸŸฆ๐ŸŸ๏ธ1 ๅนดๅ‰

E reach Madrid, she say both team to score. Who no know that one before ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

DIEGO๐Ÿ–ค๐Ÿซง๐ŸŒŸ ็š„ๅคดๅƒ
DIEGO๐Ÿ–ค๐Ÿซง๐ŸŒŸ1 ๅนดๅ‰

Mama juju ma werey ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚I see 5 cut here

Mayor360 ็š„ๅคดๅƒ
Mayor3601 ๅนดๅ‰

The moment she said Man U go win I knew she is not real

kambbi ๐Ÿ’Ž ็š„ๅคดๅƒ
kambbi ๐Ÿ’Ž1 ๅนดๅ‰

@Buchi_Laba come learn work ๐Ÿฅบ

Qwame Dickson ็š„ๅคดๅƒ
Qwame Dickson1 ๅนดๅ‰

94WL7R

Lee ็š„ๅคดๅƒ
Lee1 ๅนดๅ‰

Don't be lazy, just sit and calm down pick between 3 to 5 games max and stake an amt you can dash a beggar. Bet na game of guess & luck. Clubs owner and bet coy are shareholders where do you think they get all those money they spend on players.

Xabi Alonso Chelsea ๐ŸŸฆ๐ŸŸ๏ธ ็š„ๅคดๅƒ
Xabi Alonso Chelsea ๐ŸŸฆ๐ŸŸ๏ธ1 ๅนดๅ‰

Mama juju, are you ready for dragging?๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Meko ็š„ๅคดๅƒ
Meko1 ๅนดๅ‰

E reach madrid turn she no give straight answer, even for juju ojoro still dey

๐Ÿ‘ฝ ็š„ๅคดๅƒ
๐Ÿ‘ฝ1 ๅนดๅ‰

Ur money go enter fire red everywhere ๐Ÿ˜‚๐Ÿ’”

Brolow ็š„ๅคดๅƒ
Brolow1 ๅนดๅ‰

Mama juju as I Dey carry these games I no wan hear say you make mistake o ๐Ÿ™‚โ€โ†”๏ธ๐Ÿ˜’

victor Lawson ๐Ÿ ็š„ๅคดๅƒ
victor Lawson ๐Ÿ1 ๅนดๅ‰

Make person put am via sporty code asap

Adepitan Adebola ็š„ๅคดๅƒ
Adepitan Adebola1 ๅนดๅ‰

Make person gimme mama juju address abeg๐Ÿ˜‚

Hansel ็š„ๅคดๅƒ
Hansel1 ๅนดๅ‰

This AI supposed to be bound don't let my pastor see it, because it won't be funny

Mizta OlรบwaTeajay ็š„ๅคดๅƒ
Mizta OlรบwaTeajay1 ๅนดๅ‰

See as mama juju lie for Manchester United game. Brighton go kpokpo Man U like say tomorrow no dey

Kwesi Appiah ็š„ๅคดๅƒ
Kwesi Appiah1 ๅนดๅ‰

Good luck everyone

Superman ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ. ็š„ๅคดๅƒ
Superman ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ.1 ๅนดๅ‰

Omo if my ticket go mistakingly cut today U a don die for this blue app

DonWazzy Ayo ็š„ๅคดๅƒ
DonWazzy Ayo1 ๅนดๅ‰

17 odds edit โœ๏ธ YDQLHS

Horla Mide ็š„ๅคดๅƒ
Horla Mide1 ๅนดๅ‰

Hmm๐Ÿค” Abi make I go take loan follow up๐Ÿ˜‚

NA_NA_MI ็š„ๅคดๅƒ
NA_NA_MI1 ๅนดๅ‰

So u wan use ai win bet

MOG๐Ÿ‘‘๐ŸŽญ ็š„ๅคดๅƒ
MOG๐Ÿ‘‘๐ŸŽญ1 ๅนดๅ‰

Naija turn AI to another thing

Mr BET ็š„ๅคดๅƒ
Mr BET1 ๅนดๅ‰

Iโ€™m pretty sure she said Milan would beat Pisa last night ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

KACHI ็š„ๅคดๅƒ
KACHI1 ๅนดๅ‰

Ur mamajuju dey learn work for bet9ja shrine, before ur mamajuju there was already betting shrine called bet9ja

Reymond jnr ็š„ๅคดๅƒ
Reymond jnr1 ๅนดๅ‰

Sporting bet go tell mama juju E small

Akinsanya ็š„ๅคดๅƒ
Akinsanya1 ๅนดๅ‰

Sportybet YWV9YF

็›ธๅ…ณ่ง†้ข‘