Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
This is funny 😄 🤣
45,669 görüntüleme • 12 gün önce •via X (Twitter)
53 Yorum

That woman like am die

With serious warning 🤣

@siddiiqaan_1 correct warning bro 😭😭🤣

@siddiiqaan_1 🤣😂😂

She won put am for talk😂😂

Big talk 🤣

This thing na set up 😂😂

If he like make he go loose guard 🤣

naso them dey always talk to hear wetin you go talk.

Even you wey never marry, you don sabi their game 🤣😂

😂😂😂😂 dem go whine u, no panic

🤣😂

She don over whine d man lol 😂

If he like make he go fall for whining 🤣😂

She go show am shege😁😂

Serious one 🤣

See trap 😹

🤣😂

Very tight setting😂😂

Very tight one 😂

Jokers

🤣😂

Believe social media at your own risk I know this people 🥹

You know them😂

Most time women say the opposite of what they want. You need to be smart as a man. Use your head not your mind.

Ogbeni ,nah set up oo 😆😆

how can I learn these songs edaakun😩🤲🏽

Make the man sha no enter trap of following her script

Na set up the this

Big one 🤣

The lady beautiful she cum get good energy join...

Very funny The woman sha wan kill the man😂😂

🤣🤣

😂😂😂😂

Serious warning ⚠️

No let dem whine you o!

She dey whine am ni, she didn't mean it. If he go loose guard, he go too cry

That man no fit marry 2nd wife

Na woman wey love you make you marry ooh

@bimsyde 😂

How many sum is this lagbara olohun

Nibo motun ja si yiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiii

I think say “Me” is also mejo, mesan, mewa too

😂🤣

Is it not? If it’s not, then the people who make that stand are not thinking well.

Many comments here are funny. The couple are well known to me. Although this is funny but many lessons from it. *Osupa(as we call him) married a friend as wife. *She is prepared for any scenario *This might be how a man eventually marries 4 wives as a Muslim. Love is sweet.

Tight settings 😆

@egi_nupe

You no go fear woman? Iku pa e

Na trap sha

Honestly it is. So, lovely to watch 🤩 I just dey as smile dey blush join. Una married couples dey enjoy ooo

This man face resemble one of those GLND boss In Ibadan

F you like go marry tha second wife- body go tell you
