Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

This is funny 😄 🤣

45,903 Aufrufe • vor 1 Monat •via X (Twitter)

53 Kommentare

Profilbild von El Ibrahim
El Ibrahimvor 1 Monat

That woman like am die

Profilbild von FURQAN🇵🇸
FURQAN🇵🇸vor 1 Monat

With serious warning 🤣

Profilbild von lerematics
lerematicsvor 1 Monat

@siddiiqaan_1 correct warning bro 😭😭🤣

Profilbild von FURQAN🇵🇸
FURQAN🇵🇸vor 1 Monat

@siddiiqaan_1 🤣😂😂

Profilbild von Abisol Ecovolt Pioneer Group
Abisol Ecovolt Pioneer Groupvor 1 Monat

She won put am for talk😂😂

Profilbild von FURQAN🇵🇸
FURQAN🇵🇸vor 1 Monat

Big talk 🤣

Profilbild von Alhaji Maja
Alhaji Majavor 1 Monat

This thing na set up 😂😂

Profilbild von FURQAN🇵🇸
FURQAN🇵🇸vor 1 Monat

If he like make he go loose guard 🤣

Profilbild von Alhaji Maja
Alhaji Majavor 1 Monat

naso them dey always talk to hear wetin you go talk.

Profilbild von FURQAN🇵🇸
FURQAN🇵🇸vor 1 Monat

Even you wey never marry, you don sabi their game 🤣😂

Profilbild von Ola-lawal M.O😊👨🏾
Ola-lawal M.O😊👨🏾vor 1 Monat

😂😂😂😂 dem go whine u, no panic

Profilbild von FURQAN🇵🇸
FURQAN🇵🇸vor 1 Monat

🤣😂

Profilbild von kehinde
kehindevor 1 Monat

She don over whine d man lol 😂

Profilbild von FURQAN🇵🇸
FURQAN🇵🇸vor 1 Monat

If he like make he go fall for whining 🤣😂

Profilbild von kehinde
kehindevor 1 Monat

She go show am shege😁😂

Profilbild von FURQAN🇵🇸
FURQAN🇵🇸vor 1 Monat

Serious one 🤣

Profilbild von Me Me🦋😻
Me Me🦋😻vor 1 Monat

See trap 😹

Profilbild von FURQAN🇵🇸
FURQAN🇵🇸vor 1 Monat

🤣😂

Profilbild von QUDUS 🔨
QUDUS 🔨vor 1 Monat

Very tight setting😂😂

Profilbild von FURQAN🇵🇸
FURQAN🇵🇸vor 1 Monat

Very tight one 😂

Profilbild von Adewale AbdulAfeez
Adewale AbdulAfeezvor 1 Monat

Jokers

Profilbild von FURQAN🇵🇸
FURQAN🇵🇸vor 1 Monat

🤣😂

Profilbild von Bello Idayat Modupe...BIM
Bello Idayat Modupe...BIMvor 1 Monat

Believe social media at your own risk I know this people 🥹

Profilbild von FURQAN🇵🇸
FURQAN🇵🇸vor 1 Monat

You know them😂

Profilbild von Yomi Obafemi Attorneys
Yomi Obafemi Attorneysvor 1 Monat

Most time women say the opposite of what they want. You need to be smart as a man. Use your head not your mind.

Profilbild von THE COMRADE
THE COMRADEvor 1 Monat

Ogbeni ,nah set up oo 😆😆

Profilbild von ℂℍ𝕀ℕ𝕆 𓆩♡𓆪
ℂℍ𝕀ℕ𝕆 𓆩♡𓆪vor 1 Monat

how can I learn these songs edaakun😩🤲🏽

Profilbild von Eghosaosere💯
Eghosaosere💯vor 1 Monat

Make the man sha no enter trap of following her script

Profilbild von Bolton of Ilorin
Bolton of Ilorinvor 1 Monat

Na set up the this

Profilbild von FURQAN🇵🇸
FURQAN🇵🇸vor 1 Monat

Big one 🤣

Profilbild von Labonz
Labonzvor 1 Monat

The lady beautiful she cum get good energy join...

Profilbild von Uthman😍👌👌
Uthman😍👌👌vor 1 Monat

Very funny The woman sha wan kill the man😂😂

Profilbild von FURQAN🇵🇸
FURQAN🇵🇸vor 1 Monat

🤣🤣

Profilbild von Abdulmalik💙🫶
Abdulmalik💙🫶vor 1 Monat

😂😂😂😂

Profilbild von MANUEL
MANUELvor 1 Monat

Serious warning ⚠️

Profilbild von Fri_X
Fri_Xvor 1 Monat

No let dem whine you o!

Profilbild von Ọmọ Ògùn 𓃵
Ọmọ Ògùn 𓃵vor 1 Monat

She dey whine am ni, she didn't mean it. If he go loose guard, he go too cry

Profilbild von Adeyemo
Adeyemovor 1 Monat

That man no fit marry 2nd wife

Profilbild von XO
XOvor 1 Monat

Na woman wey love you make you marry ooh

Profilbild von Ademola Adedolapo Olalekan
Ademola Adedolapo Olalekanvor 1 Monat

@bimsyde 😂

Profilbild von Wave Sodiq
Wave Sodiqvor 1 Monat

How many sum is this lagbara olohun

Profilbild von Ani daamu ooo
Ani daamu ooovor 1 Monat

Nibo motun ja si yiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiii

Profilbild von Egbon Adugbo awon GenZ
Egbon Adugbo awon GenZvor 1 Monat

I think say “Me” is also mejo, mesan, mewa too

Profilbild von FURQAN🇵🇸
FURQAN🇵🇸vor 1 Monat

😂🤣

Profilbild von Egbon Adugbo awon GenZ
Egbon Adugbo awon GenZvor 1 Monat

Is it not? If it’s not, then the people who make that stand are not thinking well.

Profilbild von Engr Samson
Engr Samsonvor 1 Monat

Many comments here are funny. The couple are well known to me. Although this is funny but many lessons from it. *Osupa(as we call him) married a friend as wife. *She is prepared for any scenario *This might be how a man eventually marries 4 wives as a Muslim. Love is sweet.

Profilbild von O.D VISUALS
O.D VISUALSvor 1 Monat

Tight settings 😆

Profilbild von Sca
Scavor 1 Monat

@egi_nupe

Profilbild von Ayodele lifted
Ayodele liftedvor 1 Monat

You no go fear woman? Iku pa e

Profilbild von ♥ Aya Èjìrẹ́ D’ VA♥
♥ Aya Èjìrẹ́ D’ VA♥vor 1 Monat

Na trap sha

Profilbild von IBN JAAFAR Ridwanullah
IBN JAAFAR Ridwanullahvor 1 Monat

Honestly it is. So, lovely to watch 🤩 I just dey as smile dey blush join. Una married couples dey enjoy ooo

Profilbild von BRM👨‍✈️
BRM👨‍✈️vor 1 Monat

This man face resemble one of those GLND boss In Ibadan

Profilbild von Privateeyes
Privateeyesvor 1 Monat

F you like go marry tha second wife- body go tell you

Ähnliche Videos