Loading video...
Video Failed to Load
This is going crazy 😳🤦♂️
23,489 views • 5 days ago •via X (Twitter)
11 Comments

恶梦5 days ago
Walahi you stand for front of my car without uniform or gun I go clear your Papa Comot nonsense people

Olaposi Jr5 days ago
🤣🤣 E go shock u na Nowadays vigilante de ask of plate number

@Bad-legacy🦍🦍5 days ago
Omo nothing go make me give any of them my drivers license. I will make sure u bleed

Veektorh5 days ago
There was a country indeed 😑

₵₳Ɽ₮ɆⱠ5 days ago
Beating wey these guys go collect for my hand eh😂😂😂😂

Jude5 days ago
This are not policemen, na man be man problem o

Press.Dem.Neck.HQ™5 days ago
I must jam that bastard leg

Smiley4 days ago
And we da go school till next tomorrow smh but no understanding Kai Passs ewe 🍃

SPONGEBOB (D-BEST) ❤️🫶❤️5 days ago
Sell Nigeria 🇳🇬 we no deserve am 😂

Onyia Chisimdi5 days ago
They don learn from Police men 😄

Maduka Joshua5 days ago
The state of the country 💔😑
