ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
this is how they shoot these scenes wow ๐คฏ๐๐ป
50,375 ๆฌก่ง็ โข 7 ไธชๆๅ โขvia X (Twitter)
28 ๆก่ฏ่ฎบ

No be inside all movies dem dey do am this way Some dey receive real life beating steady steady

Editing is the real job in a movie

They put in work oo

So those slap no be real ? ๐

Wetin be this, camera man dun suffee oo๐๐

Movie acting mehn

They really put in the work

Movie making isnโt for the weak for real

๐๐๐ Camera man Dey suffer oo๐๐

If I de there Na so so laugh I go de burst.

so na camera man dey suffer am ๐

@47kasz Oh wow

Omo i no follow dem do fake acting oo na the the real one i won dey do

wow

Nice but the acting is weak

Really ๐ณ

Them wor kill camera man ๐

That guy on top bed tell am to get up

Men just dey everyway chai

The camera don suffer๐

Val walahal

Make camera man no kpai oh ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ

Them wan Dey feel like Hollywood ๐

Him get beef with the cameraman before ?

@thebigdammy ๐น๐น๐

I don't want to have anything doing with an actor or actress. See lies

Oooh wow

New age nollywood ๐๐
