Loading video...
Video Failed to Load
this is how they shoot these scenes wow 🤯👏🏻
50,375 views • 7 months ago •via X (Twitter)
28 Comments

No be inside all movies dem dey do am this way Some dey receive real life beating steady steady

Editing is the real job in a movie

They put in work oo

So those slap no be real ? 😂

Wetin be this, camera man dun suffee oo😂😂

Movie acting mehn

They really put in the work

Movie making isn’t for the weak for real

😂😂😂 Camera man Dey suffer oo😂😂

If I de there Na so so laugh I go de burst.

so na camera man dey suffer am 😂

@47kasz Oh wow

Omo i no follow dem do fake acting oo na the the real one i won dey do

wow

Nice but the acting is weak

Really 😳

Them wor kill camera man 😂

That guy on top bed tell am to get up

Men just dey everyway chai

The camera don suffer😂

Val walahal

Make camera man no kpai oh 😭😭😭😭

Them wan Dey feel like Hollywood 😂

Him get beef with the cameraman before ?

@thebigdammy 😹😹💔

I don't want to have anything doing with an actor or actress. See lies

Oooh wow

New age nollywood 😂😂
