Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
This is how you cook party Egusi soup 😍🥵
171,170 просмотров • 6 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 35

I miss when egusi used to have balls

Immediately I hear tomoto past inside Egusi soup 🤔

I disagree with the tomato puree and stirring up party egusi like that; it will make it smooth, and if you warm it twice with that type of stirring, omo na something else. You can fry with a pepper mix or cook on low heat to form lumps. This was cooked on low heat.

Tomato paste inside egusi???

Egusi wey you no fry with palm oil???

Nice but I can't eat egwusi this way. It looks so smooth. Giving that newly born baby's sh***t vibe😔. E go purge me wetin no good. I actually prefer it fried and a bit lumpy.

The first time my mum used this method to cook egusi I couldn't let the soup rest, I ate it for three days straight, the thing later purge me 😂😂😂, very nice soup

Una go just dey cook nonsense for pot I love my own mama shaaa

😂

Must there be a tomato base in everything? 🤕

I won't eat this your food neither will recommend your services if you cook with unhealthy ingredients like processed tomatoes instead of fresh tomatoes and natural ingredients. Seasonings and co have been trending on how unhealthy they are to the body, still it's what you use?

Love it love it love it

Same here

Tomatoes paste ke? Noooooooooo

Tomato paste inside soup ?

Nice one

Na man wey sabi cook this kind soup go enjoy me oh😂😭

Why tomatoe paste??

Tomato paste for egusi this one don kolo ooo

Tomato paste for egusi ? E go sour

Na Yoruba chef

Make I give you 35k because I wan learn how to cook egusi? If I get 35k I go learn how to cook egusi?

lol That small stock fish for this big pot of soup

Na oil this one Dey cook

This is the reason why I don't eat egusi outside, make I no go purge.

@BabaDClint can you prepare this quantity ???😅😅😅 If No? Then know cooking isn’t challenging.

Palm.oil don dey fear me now sha

What sort of cooking style is this. Well she cooked egusi not the known egwusi.

Na toilet u go just end.. egusi nor done... 🤮

Stew egusi

Even some people put tomatoes inside their pepper mix, irs sha nonsense for me

See as em de claim who sabi cook for this rubbish

Get me this with SEMOOOOOOOOOO

Y'all surprised about tomato paste inside egusi? Your mother doesn't know how to cook

Omo this soup amazing
