正在加载视频...
视频加载失败
This is life for you!
33 条评论

According to her words, she have had multiple sex with different men before her final husband meaning she just settled for him 🤦🤦🤦

As far as she not a virgin once you tell me this it's a red flaq No be my turn u won wise lol Unless my future wife is a virgin but if she not we go nack before I go meet your people

All this nonsense, if she's not a virgin, there is nothing like , I no go give am sex. This lady is a red flag, and I pity the man

As men had used her nonchalantly before, she has finally got the dream man she's now using. It's what it's!✍️ Though she seems to be a good woman properly nurtured with ethics & morals. With the correct analysis of the risks involved for a married woman to cheat on her hubby.✍️

I like hear wetin @guzu_p get to talk for this matter? Afa na bro😂

Make Una they know Una self then you go they fuck other men Abi

I fit monitor u make i no love you like that 😂😂

She is truly a wife

When u meet your present husband 😆🤣 That man nvr see wife o make e dey play

Monitor me 😢 bro I check my ex phone she use this line "of what gut have you to open my chat" bro I cry small cos I too dey in love

Which one is monitor me, why will u be monitoring ur partner, trust issue is the problem

You knack am freely As in you dey charge money before then oboy

Hooor this it the third time I’m seeing this woman 😅Omo this woman don Dey pack am low key o

See me see wahala monitor who ???

Okay so if another man pound your Toto na Your husband go get set back not you wey get the Toto Who dey motivate woman? Who told them the universe works Or revolves around them? Because u get yansh and bress? Omgggg

Sangotedo shoprite

💯% correct

Na lie who won marry u

That is what wealthy Igbo men does! Nne I wan marry you!

She get many stories for that her small mouth

@Ya__habibti

What works for you might not work for others, there are many ways to kill a rat

Or na you wey fornicate go get setback

Type shit

For how long do i want to keep monitoring you? Since you trust yourself and you know you won’t cheat,i can also trust you. Doesn’t mean i value you less cause i don’t monitor every movement of yours

😂 Another gba

Can they wrap it up

Men use am dump am for her husband.

Put your ear down o.

Problem no de finish sha

Shutup your story and people own no go be the same

Talk is cheap

My mum once told me this
相关视频
Sensitive content
This is what life is for you now
God Mari
1,239,485 次观看 • 3 个月前
Imagine running for your life and this is the fastest you can move
Nature Unedited
754,972 次观看 • 3 个月前


