ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
This is mad scary ๐
213,602 ๆฌก่ง็ โข 11 ไธชๆๅ โขvia X (Twitter)
11 ๆก่ฏ่ฎบ

no woman can do this to me sha. the kind resounding slap wey go land for her face go shock her.

whoa thats crazy but have you heard this?

I can never raise my hand on a man I decide to spend my life with. No matter how pained and heartbroken I am, the best is peacefully pack my bag and go back to my father's house. When a marriage becomes this toxic, there's no rebuilding of love, it's eternal tolerance.

If you watch closely , donโt allow any woman hit you once without action cos she will continue Thereโs a pause from her after the first hit , then continous hit cos heโs a real man

I go comot for house leave her, sell the house go start another life somewhere else.

This one go marry Elephant

lol make I nor talk sha before them go drag me make I waka jeje

Stay away from women like this Because to be honest ,if you hit back the world will still blame you The world favors women more

Dey guy sef na mumu ๐ก Me I go just kee her that night bury her๐ก Period ๐

Patience is virtue abi how una Dey take talk am?๐ญ๐

Call me woman beater or whatever But no woman can do this to me and scot-free sha
