Loading video...
Video Failed to Load
This is Nigerian RnB
22,468 views • 1 month ago •via X (Twitter)
40 Comments

Nice

Straight to the s*x playlist

With maximum alacrityyy

AH AH ! OKAY ! THIS JEDI JEDI GO CAUSE WAHALA LAST LAST !😭🔥🔥🔥🔥🔥🔥

🤣🤣🤣🤣

Ground settings oh

Killer 🚀

@morinn___ Ola, wit da mosttt, d most Elo elooo

this one sef na art?

you dey whine?

not the music, obv you sound good na wetin una dey do for the video dey muzz me sha no give am belle make you no use your advance buy pampers

I go invest

Put your Jedi Jedi for my bowl🎶

🙂↔️Shey una don Dey see ba

nor be lie o

+1 fan make I enter Spotify asap

Dope

Hard

Buying this stock like mad 😡🎵

Nawa o

Ahnn

No be lie

gbemidebe

Hmm Ola🌚

you like?🌚

🙂🙂🙂

gbe jedi jedi yen wa joor

Hot🥵

God bless ejoya

amen

Class of 22❤️

See wetin Egbon Dey do 😳😂

Eyin e lo church ni ? L’eni Sunday Broda dapo

😂

The best

Mr Ola e take easy ooo 🥶🥶

Too fire man 💎 kindly FB pls

Omo Ola abeg

no beg me o, i no go hear🙂↔️

@ola9t_ u don start music?
