Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
This is not a skit o 😭💔
254,059 Aufrufe • vor 11 Tagen •via X (Twitter)
25 Kommentare

🤣🤣🤣 those kids will never go back 🤣🤣🤣🤣

Go lekki you say no Now theif dey disturb you for magodo, na inside bush you dey live?

Shey na this small pikin wan steel him thing?

This one pass skit, grown up man chasing after little kids

Awon omo kekeke adugbo 😂😂😂😂

Those are his friends i swear 😀

Matta mad fr😹

This guy na werey 😂😂😂

Matta warey 😂

This guy ehn

@yusluv_zy Matta na bastard 😂

Imagine this was the distraction to steal from him

Wetin e come be ?

Be like those kids dey use him bell play

Na skit joor😂

😂😂😂

Omo 😭

Matta life don spoil😭😭😹

realty

😂😂😂💔💔💔

God have mercy 😭🙏🙏🙏🙏🙏🙏

🤣na our peller be this

Lord in heaven 😂😂

D guy just dey craze anyhow 😂

😂😂😂😂
Ähnliche Videos
Sensitive content
This is not a skit 💔💔
Oyindamola🙄
380,163 Aufrufe • vor 1 Jahr
Sensitive content
Omoh this one pass me o 😭😭, I first think say na skit 😭💔🧎🏻♂️➡️
Oyindamola🙄
522,115 Aufrufe • vor 1 Jahr
