正在加载视频...

视频加载失败

This is not a skit o 😭💔

254,059 次观看 • 11 天前 •via X (Twitter)

25 条评论

Julz of Kano 🥰 的头像
Julz of Kano 🥰11 天前

🤣🤣🤣 those kids will never go back 🤣🤣🤣🤣

Pinky Vady 的头像
Pinky Vady11 天前

Go lekki you say no Now theif dey disturb you for magodo, na inside bush you dey live?

Adex Şammy 的头像
Adex Şammy11 天前

Shey na this small pikin wan steel him thing?

Unique 的头像
Unique11 天前

This one pass skit, grown up man chasing after little kids

kazolar of Abk 的头像
kazolar of Abk11 天前

Awon omo kekeke adugbo 😂😂😂😂

LeePeace07🦍 的头像
LeePeace07🦍11 天前

Those are his friends i swear 😀

Slot junior 的头像
Slot junior11 天前

Matta mad fr😹

Mrs Umar 🤍 的头像
Mrs Umar 🤍11 天前

This guy na werey 😂😂😂

ogidichampion 的头像
ogidichampion11 天前

Matta warey 😂

JoshuaKing👑 的头像
JoshuaKing👑11 天前

This guy ehn

die6ix 的头像
die6ix11 天前

@yusluv_zy Matta na bastard 😂

🎲DICEY- Trades 📊 的头像
🎲DICEY- Trades 📊11 天前

Imagine this was the distraction to steal from him

Conchelo JERSEYS 🛒 的头像
Conchelo JERSEYS 🛒11 天前

Wetin e come be ?

Lonqman 的头像
Lonqman11 天前

Be like those kids dey use him bell play

Tosyn🇳🇬 的头像
Tosyn🇳🇬11 天前

Na skit joor😂

ZickMedia_HQ 的头像
ZickMedia_HQ11 天前

😂😂😂

Ade 的头像
Ade11 天前

Omo 😭

M I C H A E L 的头像
M I C H A E L11 天前

Matta life don spoil😭😭😹

Drap 的头像
Drap11 天前

realty

The Football Archive 的头像
The Football Archive11 天前

😂😂😂💔💔💔

OMO_ORANGUN_ILE_ILA™ 的头像
OMO_ORANGUN_ILE_ILA™11 天前

God have mercy 😭🙏🙏🙏🙏🙏🙏

random guy_ 的头像
random guy_11 天前

🤣na our peller be this

Oluwadamipe🥰 的头像
Oluwadamipe🥰11 天前

Lord in heaven 😂😂

D-Dayó 的头像
D-Dayó11 天前

D guy just dey craze anyhow 😂

Jack Johnson 的头像
Jack Johnson11 天前

😂😂😂😂

相关视频

This is not a skit 💔💔
4:21

Sensitive content

This is not a skit 💔💔

Oyindamola🙄

380,163 次观看 • 1 年前