Loading video...
Video Failed to Load
This is not AI.
56,851 views • 3 months ago •via X (Twitter)
32 Comments

Descendants of Jackie Chan 🤣 These people dey overdo shaa

Kung fu and karate are their identity and that’s what they represent. 🫡💯

They always find ways to preserve their culture, customs, and traditions, regardless of the generation or age group.

Na initial gra gra be this. I go still beat am one on one for ring.

Marshal art is real nah No be today something

If I may ask which war are they preparing them for?

Catch them young and the rest will be history 🔥🔥

Omo...the others that rested on the wall says it all about the kind of training they go through

Just take a good look at those kids behind

Why she no go fit do am. Jo be noodles, garlic and onions dem dey chop. You wan tell Nigeria pikin wey don swallow fufu to come do the same thing? Mk una behave oooo.

FvCkin Hell

@PoojaMedia if this gurl catch your pikin for class 😂

Once I sabi this thing, I dey save my country

Impressive training 👍😊

Just one empty of trophy bottle is enough. Why stressing yourself like D's just to defend yourself 😕

Is that not your daughter @PoojaMedia

Wow 😳😲

Well trained

Only God knows the amount of practice that must have went into this

🚨 CONFIRMED: Karim Adeyemi will make his Barcelona debut tonight against Birmingham City.

Dats y when u go china for business stick to ur business o no go dey find babe cos e she vex hmm hand go rili touch u b4 help go come o

All football lovers, follow my page and engage to get the latest news, and discussion about the latest news on the world of football

If no be madness; how on earth that young gurl will go through that rigorous training at a tender age. John snow no even do reach this level inside Game of Thrones

lol 😂 girl from Surulere go jack this one for shoulder 😆😂😂😂

This one never gets problem...

E no hard na..I don run am for my mind

2 by 2 don solve the matter already

I can do it as well... 🫣🫣🫣

Nah Ai jor

If na Nigerian children de sing “praising the Lord…” una go de complain

𝗟𝗼𝗼𝗸 𝗮𝘁 𝘁𝗵𝗲 𝗿𝗲𝘀𝘁 𝗮𝘁 𝘁𝗵𝗲 𝗯𝗲𝗻𝗰𝗵 𝘄𝗶𝘁𝗵 𝘁𝗵𝗲𝗶𝗿 𝗹𝗲𝗴𝘀 𝘀𝘁𝗿𝗲𝘁𝗰𝗵 𝗼𝗻 𝘁𝗵𝗲 𝘄𝗮𝗹𝗹

No be the same 206 bones we get for body for part of this world these people get?
Related Videos
THIS IS NOT AI! #AmazingThailand #สุขทันทีที่เที่ยวไทย #AI
AmazingThailand
12,182 views • 3 months ago
