Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

This is not AI.

56,851 просмотров • 3 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 32

Фото профиля AJ
AJ3 месяцев назад

Descendants of Jackie Chan 🤣 These people dey overdo shaa

Фото профиля Xaffy
Xaffy3 месяцев назад

Kung fu and karate are their identity and that’s what they represent. 🫡💯

Фото профиля OLADIPOR
OLADIPOR3 месяцев назад

They always find ways to preserve their culture, customs, and traditions, regardless of the generation or age group.

Фото профиля Miracle
Miracle3 месяцев назад

Na initial gra gra be this. I go still beat am one on one for ring.

Фото профиля Emmanuel C. Akudolu
Emmanuel C. Akudolu3 месяцев назад

Marshal art is real nah No be today something

Фото профиля 10,000 Yards
10,000 Yards3 месяцев назад

If I may ask which war are they preparing them for?

Фото профиля Zee Ojodomo
Zee Ojodomo3 месяцев назад

Catch them young and the rest will be history 🔥🔥

Фото профиля Emmanuel Obamen
Emmanuel Obamen3 месяцев назад

Omo...the others that rested on the wall says it all about the kind of training they go through

Фото профиля Bsam
Bsam3 месяцев назад

Just take a good look at those kids behind

Фото профиля Antonio🕵️🎩
Antonio🕵️🎩3 месяцев назад

Why she no go fit do am. Jo be noodles, garlic and onions dem dey chop. You wan tell Nigeria pikin wey don swallow fufu to come do the same thing? Mk una behave oooo.

Фото профиля RoGue
RoGue3 месяцев назад

FvCkin Hell

Фото профиля BAD
BAD3 месяцев назад

@PoojaMedia if this gurl catch your pikin for class 😂

Фото профиля learner
learner3 месяцев назад

Once I sabi this thing, I dey save my country

Фото профиля Chuks Boy
Chuks Boy3 месяцев назад

Impressive training 👍😊

Фото профиля The manager 🌎🇱🇷🇳🇬
The manager 🌎🇱🇷🇳🇬3 месяцев назад

Just one empty of trophy bottle is enough. Why stressing yourself like D's just to defend yourself 😕

Фото профиля Chelsea Finest Queen
Chelsea Finest Queen3 месяцев назад

Is that not your daughter @PoojaMedia

Фото профиля Rohit Nirbhawane
Rohit Nirbhawane3 месяцев назад

Wow 😳😲

Фото профиля Online lawah
Online lawah3 месяцев назад

Well trained

Фото профиля Slot junior
Slot junior3 месяцев назад

Only God knows the amount of practice that must have went into this

Фото профиля Salman
Salman3 месяцев назад

🚨 CONFIRMED: Karim Adeyemi will make his Barcelona debut tonight against Birmingham City.

Фото профиля Big K FX
Big K FX3 месяцев назад

Dats y when u go china for business stick to ur business o no go dey find babe cos e she vex hmm hand go rili touch u b4 help go come o

Фото профиля Big Dreamz
Big Dreamz3 месяцев назад

All football lovers, follow my page and engage to get the latest news, and discussion about the latest news on the world of football

Фото профиля Ephphata
Ephphata3 месяцев назад

If no be madness; how on earth that young gurl will go through that rigorous training at a tender age. John snow no even do reach this level inside Game of Thrones

Фото профиля Ernesto
Ernesto3 месяцев назад

lol 😂 girl from Surulere go jack this one for shoulder 😆😂😂😂

Фото профиля Don_Devvs
Don_Devvs3 месяцев назад

This one never gets problem...

Фото профиля DaMayor
DaMayor3 месяцев назад

E no hard na..I don run am for my mind

Фото профиля BIG HOPE✌️✌️
BIG HOPE✌️✌️3 месяцев назад

2 by 2 don solve the matter already

Фото профиля Achiever
Achiever3 месяцев назад

I can do it as well... 🫣🫣🫣

Фото профиля Nelson
Nelson3 месяцев назад

Nah Ai jor

Фото профиля Victorious Victor
Victorious Victor3 месяцев назад

If na Nigerian children de sing “praising the Lord…” una go de complain

Фото профиля Nutsugah De Curtains guy
Nutsugah De Curtains guy3 месяцев назад

𝗟𝗼𝗼𝗸 𝗮𝘁 𝘁𝗵𝗲 𝗿𝗲𝘀𝘁 𝗮𝘁 𝘁𝗵𝗲 𝗯𝗲𝗻𝗰𝗵 𝘄𝗶𝘁𝗵 𝘁𝗵𝗲𝗶𝗿 𝗹𝗲𝗴𝘀 𝘀𝘁𝗿𝗲𝘁𝗰𝗵 𝗼𝗻 𝘁𝗵𝗲 𝘄𝗮𝗹𝗹

Фото профиля Nkashi Julius
Nkashi Julius3 месяцев назад

No be the same 206 bones we get for body for part of this world these people get?

Похожие видео