Loading video...
Video Failed to Load
This is not just content, this is real life ๐๐๐ญ
37 Comments

Three people not to advice Someone in love A Rich man Wetin be the 3rd one again??

odumodublvck

People go through this in a regular basis

how you know?

She's a faster learner ๐คฃ

Good for her ๐ Them no dey advise person wey dey in love

But it's actually unfair to chase someone out in the middle of the night... especially someone you call friend because of a "relationship" ...haba

Shaking my head ๐๐ญ This one don pass content level, this is real-life comedy at this point.

For real this is more than content,this is someoneโs real life

Youโll think itโs actually funny, this one is real life.

Them no de put mouth for Oko and obough matter cause if them settle na u them go put for middle

I like d way she take corrections sharp sharp run๐คฃ๐๐คฃ

Iโm a living witness to a couple like this. Every week since Easter they will argue and fight and na me go help them settle. After settlement, we go out, I go chop Peppersoup and two drink o. Though I told them Iโm tired of settlement not until another drama start 3wks ago, thatโs how another drama started, the guy said na me wan scatter their relationship. I choke o Since then, I don get my peace Becos I just go dey my dey since

She's a fast learner ๐

Omoh the laugh just too plenty for my belle ๐๐

Make dem no involve am again ๐

Shey you dey whine, power of good preek ๐

I'm glad to see she learnt her lesson

This one na real life bro ๐ ๐

@_Queen_Ozioma Who be this girl, she should do more contents Sheโs very funny

@TemmyDeeds ๐๐๐คฃ๐คฃ๐คฃ this is CONTENT ๐๐๐

@ColdFigures Abeg them no Dey advice relationship people

No dey interfere inside relationship mattersโฆyou go later see wonders ๐๐๐

She don learn in the hard way๐๐

Thank God day still bright ๐๐๐๐

@Herrydey4uuu Ewoooo I didnโt see that end coming ๐ญ๐ญ๐๐

@SommyBoutique You Dey whine big preek privilege

Anything wey concern two people wey don see each other nakedness..comot hand !!!

You no go advice yourself keh!!!

@Neyo_Simiro ๐๐๐

Con dey go your house nah

She received sense fast ๐๐๐๐

Omo no put mouth for people relationship oo. E get why

@Ov_Philip I just Dey look Phyna. She go learn the hard way soon. She just canโt mind her business. Busy body!

If you chook mouth insai relationship people matter. Abasiiiii, you go see something.

People really are like this๐๐

๐ญ
