Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

This is not just content, this is real life ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜ญ

743,017 Aufrufe โ€ข vor 1 Monat โ€ขvia X (Twitter)

37 Kommentare

Profilbild von Lady Confessor ๐ŸŒน
Lady Confessor ๐ŸŒนvor 1 Monat

Three people not to advice Someone in love A Rich man Wetin be the 3rd one again??

Profilbild von SKB
SKBvor 1 Monat

odumodublvck

Profilbild von carter๐ŸŒš
carter๐ŸŒšvor 1 Monat

People go through this in a regular basis

Profilbild von SKB
SKBvor 1 Monat

how you know?

Profilbild von Ayoola๎จ€
Ayoola๎จ€vor 1 Monat

She's a faster learner ๐Ÿคฃ

Profilbild von Uche Okoro
Uche Okorovor 1 Monat

Good for her ๐Ÿ˜‚ Them no dey advise person wey dey in love

Profilbild von Oloruntoba_
Oloruntoba_vor 1 Monat

But it's actually unfair to chase someone out in the middle of the night... especially someone you call friend because of a "relationship" ...haba

Profilbild von Geggie
Geggievor 1 Monat

Shaking my head ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜ญ This one don pass content level, this is real-life comedy at this point.

Profilbild von Unhinฤกed
Unhinฤกedvor 1 Monat

For real this is more than content,this is someoneโ€™s real life

Profilbild von Jazzy
Jazzyvor 1 Monat

Youโ€™ll think itโ€™s actually funny, this one is real life.

Profilbild von ANTI CHELSEA&BARCA&MESSI
ANTI CHELSEA&BARCA&MESSIvor 1 Monat

Them no de put mouth for Oko and obough matter cause if them settle na u them go put for middle

Profilbild von Mohammed Aliyu
Mohammed Aliyuvor 1 Monat

I like d way she take corrections sharp sharp run๐Ÿคฃ๐Ÿ˜‚๐Ÿคฃ

Profilbild von Sean Curtis
Sean Curtisvor 1 Monat

Iโ€™m a living witness to a couple like this. Every week since Easter they will argue and fight and na me go help them settle. After settlement, we go out, I go chop Peppersoup and two drink o. Though I told them Iโ€™m tired of settlement not until another drama start 3wks ago, thatโ€™s how another drama started, the guy said na me wan scatter their relationship. I choke o Since then, I don get my peace Becos I just go dey my dey since

Profilbild von แด…สษดแด€แดษชแด„ โ„ข๏ธ
แด…สษดแด€แดษชแด„ โ„ข๏ธvor 1 Monat

She's a fast learner ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Mr Presh ๐ŸŽ–๏ธ
Mr Presh ๐ŸŽ–๏ธvor 1 Monat

Omoh the laugh just too plenty for my belle ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von ๐”ผ๐•“๐•–๐•ฃ๐•–โœžโ™›
๐”ผ๐•“๐•–๐•ฃ๐•–โœžโ™›vor 1 Monat

Make dem no involve am again ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Alexander
Alexandervor 1 Monat

Shey you dey whine, power of good preek ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Bald Eagle๐Ÿ”ฅ๐Ÿฆ…๐Ÿ‡บ๐Ÿ‡ธ๐Ÿ‡บ๐Ÿ‡ฌ
Bald Eagle๐Ÿ”ฅ๐Ÿฆ…๐Ÿ‡บ๐Ÿ‡ธ๐Ÿ‡บ๐Ÿ‡ฌvor 1 Monat

I'm glad to see she learnt her lesson

Profilbild von Dawn ๐Ÿฆ€
Dawn ๐Ÿฆ€vor 1 Monat

This one na real life bro ๐Ÿ˜‚ ๐Ÿ’”

Profilbild von Rac
Racvor 1 Monat

@_Queen_Ozioma Who be this girl, she should do more contents Sheโ€™s very funny

Profilbild von DADDY DABz ๐Ÿ‘ถ
DADDY DABz ๐Ÿ‘ถvor 1 Monat

@TemmyDeeds ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ this is CONTENT ๐Ÿ™Œ๐Ÿ™Œ๐Ÿ™Œ

Profilbild von Olori๐Ÿ’
Olori๐Ÿ’vor 1 Monat

@ColdFigures Abeg them no Dey advice relationship people

Profilbild von ๐Ÿ‘‘Dapo
๐Ÿ‘‘Dapovor 1 Monat

No dey interfere inside relationship mattersโ€ฆyou go later see wonders ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von OLUWADAMILOLA {FOOTWEAR'S VENDOR}
OLUWADAMILOLA {FOOTWEAR'S VENDOR}vor 1 Monat

She don learn in the hard way๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Brozy
Brozyvor 1 Monat

Thank God day still bright ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Gracious Amara
Gracious Amaravor 1 Monat

@Herrydey4uuu Ewoooo I didnโ€™t see that end coming ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von BIG OSHEY
BIG OSHEYvor 1 Monat

@SommyBoutique You Dey whine big preek privilege

Profilbild von PraetorFT
PraetorFTvor 1 Monat

Anything wey concern two people wey don see each other nakedness..comot hand !!!

Profilbild von Trivela369Baller
Trivela369Ballervor 1 Monat

You no go advice yourself keh!!!

Profilbild von NNEOMA ๐Ÿ‡ฎ๐Ÿ‡น
NNEOMA ๐Ÿ‡ฎ๐Ÿ‡นvor 1 Monat

@Neyo_Simiro ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von ๐Ÿฅท๐ŸฅทZEROJOY๐Ÿฅท๐Ÿฅท
๐Ÿฅท๐ŸฅทZEROJOY๐Ÿฅท๐Ÿฅทvor 1 Monat

Con dey go your house nah

Profilbild von Aide K
Aide Kvor 1 Monat

She received sense fast ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von ODJ_ D_ CELE_ BRITY๐Ÿ‘‘๐Ÿฉต๐Ÿค๐Ÿ’™
ODJ_ D_ CELE_ BRITY๐Ÿ‘‘๐Ÿฉต๐Ÿค๐Ÿ’™vor 1 Monat

Omo no put mouth for people relationship oo. E get why

Profilbild von ๐Ÿ‘‘
๐Ÿ‘‘vor 1 Monat

@Ov_Philip I just Dey look Phyna. She go learn the hard way soon. She just canโ€™t mind her business. Busy body!

Profilbild von Iya Amoke
Iya Amokevor 1 Monat

If you chook mouth insai relationship people matter. Abasiiiii, you go see something.

Profilbild von JT Khalid ๐Ÿ’ธ
JT Khalid ๐Ÿ’ธvor 1 Monat

People really are like this๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von SKB
SKBvor 1 Monat

๐Ÿ˜ญ

ร„hnliche Videos