Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
This is not just content, this is real life 😂😂😭
743,017 просмотров • 1 месяц назад •via X (Twitter)
Комментарии: 37

Three people not to advice Someone in love A Rich man Wetin be the 3rd one again??

odumodublvck

People go through this in a regular basis

how you know?

She's a faster learner 🤣

Good for her 😂 Them no dey advise person wey dey in love

But it's actually unfair to chase someone out in the middle of the night... especially someone you call friend because of a "relationship" ...haba

Shaking my head 😂😭 This one don pass content level, this is real-life comedy at this point.

For real this is more than content,this is someone’s real life

You’ll think it’s actually funny, this one is real life.

Them no de put mouth for Oko and obough matter cause if them settle na u them go put for middle

I like d way she take corrections sharp sharp run🤣😂🤣

I’m a living witness to a couple like this. Every week since Easter they will argue and fight and na me go help them settle. After settlement, we go out, I go chop Peppersoup and two drink o. Though I told them I’m tired of settlement not until another drama start 3wks ago, that’s how another drama started, the guy said na me wan scatter their relationship. I choke o Since then, I don get my peace Becos I just go dey my dey since

She's a fast learner 😂

Omoh the laugh just too plenty for my belle 😂😂

Make dem no involve am again 😂

Shey you dey whine, power of good preek 😂

I'm glad to see she learnt her lesson

This one na real life bro 😂 💔

@_Queen_Ozioma Who be this girl, she should do more contents She’s very funny

@TemmyDeeds 😂😂🤣🤣🤣 this is CONTENT 🙌🙌🙌

@ColdFigures Abeg them no Dey advice relationship people

No dey interfere inside relationship matters…you go later see wonders 😂😂😂

She don learn in the hard way😂😂

Thank God day still bright 😂😂😂😂

@Herrydey4uuu Ewoooo I didn’t see that end coming 😭😭😂😂

@SommyBoutique You Dey whine big preek privilege

Anything wey concern two people wey don see each other nakedness..comot hand !!!

You no go advice yourself keh!!!

@Neyo_Simiro 😂😂😂

Con dey go your house nah

She received sense fast 😂😂😂😂

Omo no put mouth for people relationship oo. E get why

@Ov_Philip I just Dey look Phyna. She go learn the hard way soon. She just can’t mind her business. Busy body!

If you chook mouth insai relationship people matter. Abasiiiii, you go see something.

People really are like this😂😂

😭
