Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
This is not nice! I don't support this, let's conclude the investigation before holding anyone accountable.
87,037 Aufrufe • vor 11 Monaten •via X (Twitter)
10 Kommentare

Vawulence activated

All this once na them sammy people because the girl dey fight them

Ds guy don burst everything ooooo🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 but them fit arrest am o cuz d person wey get dat pikin dey very powerful Aswr to GOD ds current administration no go allow dem do am anything but e go good make GOD expose am make everybody take know them🙏🏾💯

Wetsin be this naa

If GOD expose them through this Mohbad case a lot will really be exposed deep down in that lagos and una go surprise with the names wey una go dey hear. D name dat keeps coming into ds case and disappearing once dey mention d name. Una nova dey observant.

I no won ear justice for this mugu of a guy oooo una no go get evidence una go day talk different things

But no b my mouth una go take dey here d final claims. I go just dey give hint. I lyk my life and i still young💯

Make una Dey calm down vdm boys

Truth is bitter sha

My hand no dey again o if this is how you guys want to handle this case
Ähnliche Videos
Sensitive content
ตลกดี How can you worship a monk like this? And I don't support anyone.🤢
Jen4cute 🪅
196,961 Aufrufe • vor 1 Jahr




