正在加载视频...
视频加载失败
This is outrageous! 😂😂😂
20,137 次观看 • 10 个月前 •via X (Twitter)
14 条评论

This is harassment!

The shock was all over his face😭 Women get away with lots of things yet still complain about bondage

It’s funny how people think this is funny, what’s funny about a lady touching a man inappropriately without his consent.

If na woman den touch cry go do full street

Una no notice say na acting ?? Na them two follow body

I no notice o. It better be acting sef because.....

Laugh wan kill me 😂

You all are laughing abi? But if it other way round una go frown. Poor man go see shege

If na one mad do this thing nau, one Feminist from Ikorodu for don

@Naija_PR If na man do dis can tin dey go don dey call the man all kinds of names 😡😡😡

right? It’s like they want us to lose our minds!!

😹😹

@Naija_PR No woman dey shout o

@Naija_PR Checking out the inch*s 😂😂


