正在加载视频...
视频加载失败
This is peak creativity.. Wait for Kolu 😂😂😂
35 条评论

I painfully watched this sloppy AI crap waiting to see the Kolu 🤦🏽♂️ Na me cause am sha.

When peller learn English like this .

As we wait for Kolu we no see am, na so you wait for your blessings, you no go see am.

Gpu 😭😭😭😭

My own why chicken turn bird what happened to chicken?

OLODO uprising 😂😂😂😭

Kolu no de. U suppose use their language for them. Are ika

That bird soundtrack was terrible

I love their intonation 😂😂

No no u do mistake Peller no sabi English u don forget

Are ika 😂😂😂😂

dj chicken dey kee me 😂

I waited this long for kolu ☹️

It’s AI

Chicken na big time aura

Mean while kọlu

🤣🤣🤣🤣🤣

Never accept this pellet can never sound this way, every one know this guy English is so poor

Those of you looking for Kolu..he dey episode 2😂 Check my page here or tiktok 🔥

I no see kolu na 🤣

5naira life even spoil for sloppy AI

So wrong Na chicken suppose wear mata crown No be mata suppose wear chicken crown We all know chicken was their OG in the game when it’s comes to TikTok taptaptap

There is no link on your bio

Omo 😂🔥🔥🔥

😂😂

Wow! This is intriguing 🥰

@grok how do I create something like this?

Una no add portable 😂😂

See as he hook me down with kola 🥲

Dj chicken Dey para OO 😂

Black pander Nigeria 🇳🇬 edition

😂😂😂😂😂

watin be this 😂😂

Why I Carter no dey this settings una dey craze

Where’s Kolu? Are you stupid?
