Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
This is rage baiting at the highest level๐๐๐
120,677 Aufrufe โข vor 3 Monaten โขvia X (Twitter)
38 Kommentare

this guy na werey ๐

๐๐

The guy just Dey stress the lady

Aje

I go too mend the guy if to say na me๐ ๐

The lady is actually very composed I like her composure Other people would have taken it another way

me wey dey find way to exit the job, I go run put 1,000 blow for your eye. ๐

This girl deserves huge tip... Where's this place? She's calm, and composed.

The lady really tried for showing restraint and not act out cos WTF ๐

This girl is going through something, you shouldโve asked her whatโs going on with her instead of stressing her out

me keeping my calm to see if he tries to leave without paying fully before i show him my Argentine side:

rage baiting service workers is lame af

At this point, she dey regret why she come work that day

Sheโs not in the mood ๐

Highest level indeed! She deserves an award for not exploding ๐

Guy why na. The girl is already going there a lot you wan finish her more. Leave her be na. If na me i for comot your teeth just now

Better mind who heโs doing this to.

Very crazy

She's actually a very calm person ๐ญ

You can tell the girl was really tired ๐๐

This is not even funny. Imagine the day she has had

Sheโs clearly not in the mood for games. People get wetin dey bother them lowkey

She go just dey wish say that day nah her off day

She fit actually dฤck am ๐

I love her calmness even in the supposed chaos

Na mowe this place Dey for Ogun state ๐

And it worked

Premier no lies ๐๐

You don cut am and you dey price am??๐ญ๐ ๐

The lady is so patient Make devil no test me o!!!

A big bait

๐๐

Why film somebody without their consent and it's for this nonsense?

She handled it well ๐๐๐ I for dey jail๐๐

Na to call manager for him

โโฆ.that one is too crunchyโ Tear igo for hin head straight ๐ก๐ก

Some people just craze ๐๐ญ

Omo the lady is calm sha.. ๐
รhnliche Videos
This guy is good at rage baiting Korra almost lost it ๐
KACHI ๐
12,869 Aufrufe โข vor 5 Monaten
