Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
This is shit is so funny ๐๐
39,273 Aufrufe โข vor 3 Tagen โขvia X (Twitter)
40 Kommentare

Sheโs not even serious with her career

Person wey don craze๐

U wan act film u still dey think about your man ๐๐

Man wey go still yenk am๐

Common acting

Abi o๐

After you don collect money? You wan make ya man do am collect another money?

She chose the wrong job

She no wan win Oscars ๐๐

@hey_seromo ๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐

Wahala no too much ๐๐

๐ Wetin be this na

I don laugh tire ๐

@NobleJace2xwy lol ๐

Your man

She never ready๐

Babe wey go still leave am๐

Love still dey shack this one ๐คฃ๐คฃ

๐๐

Her man realising e don make mistake ๐๐ญ๐๐๐

@ukof7ondon Sheโs loyal๐๐

lol ๐

Crazy thing sha ๐คฃ

Common Mweh mweh ๐๐

Guy wetin be this ๐ญ๐ญ๐๐

See wetin dem dey do guy!๐๐

Director pls ๐ญ๐๐

lol

Very funny skit๐น๐น

At all

Very funny ๐คฃ๐คฃ

๐๐

Lol ๐๐๐

make she go house na ๐น๐น

My type of babe fr๐๐ฅน

๐น๐น

Wetin be this abeg, she knew about the kissing scene and still on the shoot. All this one na acts

the girl dey jonze ๐

See weyrey ๐

Director confuse as he hear "my man" ๐๐
