Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
This is shit is so funny 😂😂
40,506 görüntüleme • 13 gün önce •via X (Twitter)
40 Yorum

She’s not even serious with her career

Person wey don craze😂

U wan act film u still dey think about your man 😂😂

Man wey go still yenk am😂

Common acting

Abi o😂

After you don collect money? You wan make ya man do am collect another money?

She chose the wrong job

She no wan win Oscars 😂😂

@hey_seromo 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂

Wahala no too much 😂😂

😂 Wetin be this na

I don laugh tire 😂

@NobleJace2xwy lol 😂

Your man

She never ready😂

Babe wey go still leave am😂

Love still dey shack this one 🤣🤣

😂😂

Her man realising e don make mistake 💔😭😂😂😂

@ukof7ondon She’s loyal😂😂

lol 😂

Crazy thing sha 🤣

Common Mweh mweh 😂😂

Guy wetin be this 😭😭😂😂

See wetin dem dey do guy!😂😂

Director pls 😭😂😂

lol

Very funny skit😹😹

At all

Very funny 🤣🤣

😂😂

Lol 😂😂😂

make she go house na 😹😹

My type of babe fr😂🥹

😹😹

Wetin be this abeg, she knew about the kissing scene and still on the shoot. All this one na acts

the girl dey jonze 😂

See weyrey 😂

Director confuse as he hear "my man" 😂😂
