Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
This is so cute 🥺❤️
36 Yorum

What's cute about this rubbish??

No vex 😂

The guy, the lady, the camera man and you wey post am.....all of Una dey maaadddd

There relationship go scatter. I dey front of my shrine like this.

Why na 😂 😂

Why them dey use am dey enter me 😭

@DAMIADENUGA Bro, I dey my shrine too. Me wey recieve breakfast yesterday

@DAMIADENUGA Mai Gowd!!! So sorry man, I know how it feels. Just move on bro. Wetin I dey use hold myself na, I dey always dey expectant, like I dey always expect am say e go sup.

His this cute 😏

Una love no go last 💔😡 Wetin be this for early morning 💔💔 Omo dis girl do me strong thing last night oo 🥹🥹😓

It is well o

YOU JUST WOKE UP THIS MORNING AND DECIDED TO REMIND US OF WHAT WE ARE LOSING BY FOLLOWING GEHGEH ADVICE RIGHT?

It’s Monday, money on my mind

😂

Wen me 🤣

She looks so young

This is just stupid

I hope they're married cos u can't leave all these memories online for just boyfriend/girlfriend stuff.

any small thing this my preeq don stand, i need to deal with it 😡

The girl's height is already a disadvantage for her 😂😂 Staying in that position with this kind of height is difficult na 😭😂

I’m Jealous 🥹.

This guy strong o if nah me my cobra for don dey try stick him head outside 😆😆

Rubbish something 🙄😒

Nonsense

what exactly is this? why do they have this on camera?

Na who smell well dem dey kiss like this sha... Cloud candy EDP 🏷️ N35,000 Gusta EDP by Maison Alhambra 🏷️ N29,000 📍 Port Harcourt | Nationwide delivery 🚚 DM to order. Please retweet 🙏

God punish them

Fakini 💀😂

Unna Dey mad

Una two Dey craze

What's cute about this😂 😭Neck no dey pain the Guy

Is this cute???

Radarada

I hope they are married sha. It not!!!......

Sending heat rashes from Benin.

Radarada🙄🙄
