Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
This is so sad. 😞
722,644 просмотров • 2 лет назад •via X (Twitter)
Комментарии: 10

Are you people okay?😂😂😂 Who dey talk “Oga hold your wife?”

You see this thing wey una do here, I go let God handle am, cos if I use my hand; see me see jail. Kai this one pain me 💔. 1:21 minute in 24 hrs wey no dey reach person

E no go better for you 😂

She’s a very good actress

I dont even know how to get angry after this video 🤣🤦🏽🤦🏽

Una dey craze see wetin I waste my data on chai😒

I’m not sure you people okay 😂 Because Who’s that mumu saying“Oga hold your wife?”

Today is Sunday, I for curse una but I’d let peace lead.

If no be this useless government, wetin go make me dey vex after watching this video 🤦🏾♂️

Nah staged jare Why I go accommodate you, you go come dey voice me like that Nah you go dey beg peeps to do video to avoid been injure
