Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
This is the best comedy I’ve seen all year 😂🤣
147,929 Aufrufe • vor 2 Tagen •via X (Twitter)
24 Kommentare

KHOZII☘️vor 2 Tagen
This Nasboi just too funny 😂 guyyy

Club Boy🥤vor 2 Tagen
Ahswear guy

Donatusvor 2 Tagen
This guy too they creative

Hon. Alamu Ezekielvor 2 Tagen
How much him pay wey him expect ac to work😂

ZAMANIvor 2 Tagen
Lol I too love nasboi

Malonevor 1 Tag
Trust and obey 😂😂😂

2Centsvor 2 Tagen
Na that washing machine engineer number i wan copy. Shift first.

Pascalvor 2 Tagen
Sabi Nasboi

Alvin wheelervor 1 Tag
@carter8f This guy too sabi this skit game 😂😂😂

Chimaobivor 1 Tag
Mek una leave content for Nasboi

OLU™vor 1 Tag
Na God e dey take beg God 🤣

FORMER BIG BOY🏴🇬🇧vor 1 Tag
@Lawwizzy__ Nasboi sabi no be lie

Adewale 🤍✨vor 1 Tag
So funny

DAN DANO BAHDEST 💡vor 1 Tag
lol

Master Chivor 1 Tag
Nasboi need to come out with him own movie!!! Guy is good!

🙊💰vor 2 Tagen
@DurkioWiz This lady sabi act.

Jeremy 💫⚪vor 1 Tag
@Pelementus @_JohnBizzy 😂😂😂

Kenny dos santos Avierovor 2 Tagen
“Best comedy I’ve seen” For a nasboi skit?

Chase😶🌫️vor 2 Tagen
😂😂

BIG OSHEYvor 1 Tag
Na because you post am na why you talk am

Hi, I am by my namevor 2 Tagen
That stammer real gan

KING 👑 BAMBIE OF OLD TRAFFORD🔰vor 2 Tagen
🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

𝕄𝕠𝕣𝕖vor 2 Tagen
😹😹

Bolu Tifeh 💙👚❤️vor 1 Tag
😂😂 “I don press wetin you say make I press 😩”

