Loading video...
Video Failed to Load
This is the best comedy I’ve seen all year 😂🤣
181,945 views • 6 days ago •via X (Twitter)
24 Comments

KHOZII☘️6 days ago
This Nasboi just too funny 😂 guyyy

Club Boy🥤6 days ago
Ahswear guy

Donatus6 days ago
This guy too they creative

Hon. Alamu Ezekiel6 days ago
How much him pay wey him expect ac to work😂

ZAMANI6 days ago
Lol I too love nasboi

Malone6 days ago
Trust and obey 😂😂😂

2Cents6 days ago
Na that washing machine engineer number i wan copy. Shift first.

Pascal6 days ago
Sabi Nasboi

Alvin wheeler6 days ago
@carter8f This guy too sabi this skit game 😂😂😂

Chimaobi6 days ago
Mek una leave content for Nasboi

OLU™6 days ago
Na God e dey take beg God 🤣

FORMER BIG BOY🏴🇬🇧6 days ago
@Lawwizzy__ Nasboi sabi no be lie

Adewale 🤍✨6 days ago
So funny

DAN DANO BAHDEST 💡6 days ago
lol

Master Chi6 days ago
Nasboi need to come out with him own movie!!! Guy is good!

🙊💰6 days ago
@DurkioWiz This lady sabi act.

Jeremy 💫⚪6 days ago
@Pelementus @_JohnBizzy 😂😂😂

Kenny dos santos Aviero6 days ago
“Best comedy I’ve seen” For a nasboi skit?

Chase😶🌫️6 days ago
😂😂

BIG OSHEY6 days ago
Na because you post am na why you talk am

Hi, I am by my name6 days ago
That stammer real gan

KING 👑 BAMBIE OF OLD TRAFFORD🔰6 days ago
🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

𝕄𝕠𝕣𝕖6 days ago
😹😹

Bolu Tifeh 💙👚❤️6 days ago
😂😂 “I don press wetin you say make I press 😩”

