Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
This is the best comedy I’ve seen all year 😂🤣
157,755 görüntüleme • 2 gün önce •via X (Twitter)
24 Yorum

This Nasboi just too funny 😂 guyyy

Ahswear guy

This guy too they creative

How much him pay wey him expect ac to work😂

Lol I too love nasboi

Trust and obey 😂😂😂

Na that washing machine engineer number i wan copy. Shift first.

Sabi Nasboi

@carter8f This guy too sabi this skit game 😂😂😂

Mek una leave content for Nasboi

Na God e dey take beg God 🤣

@Lawwizzy__ Nasboi sabi no be lie

So funny

lol

Nasboi need to come out with him own movie!!! Guy is good!

@DurkioWiz This lady sabi act.

@Pelementus @_JohnBizzy 😂😂😂

“Best comedy I’ve seen” For a nasboi skit?

😂😂

Na because you post am na why you talk am

That stammer real gan

🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

😹😹

😂😂 “I don press wetin you say make I press 😩”
Benzer Videolar
This is the funniest thing I’ve seen all year. 🤣
Acclaimed Journalist
153,931 görüntüleme • 3 yıl önce

