Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
This is the extent of the damage caused.
136,370 görüntüleme • 23 gün önce •via X (Twitter)
44 Yorum

Enter street! Drop bag on him head make dem bury am by weekend!

Lol. 😂

You did the right thing. Go to the police station at the exact location and properly document your complaint. Stay calm, be patient, and follow up—no rush, no noise. With the right information, you’ll get him.

Thank for the advice

One thing I have learnt to do is to not fight with someone that got nothing to loose or doesn’t have an equivalent thing to loose.

That’s a wise decision to make

This man get sense and he will probably live a long life, why fight with a loser, he handled the situation perfectly

Stop posting this nonsense here u didn’t do anything u come here dey post nonsense

Take am easy. If you no get information to help, leave the matter for people wey wan help

Has you don record am wey u no even follow the fool shout you don show am say you pass am legally like that brr so now all you need to do is calmly fuck him up either by the law abi anyway wey you get power reach 👌 Gbam

Very good and reasonable suggestion

Why U no do anything then?

Tension was high

You would have just ran him over I swear

That will lead to something more serious

Bitter And envious soul.

E clear

You suppose settle the matter for there with that same car. Na two fighting, him and car. Turn am to handicapp or give am better injury and drive comot. By now, na him for dey look for you.

Na there u 4 take action tell Boys make them catch place small 💰head

Lol 😆 that would have been a serous issue

Put 100k on his head for anyone to Provide him alive! His immediate brother will give you his location

Most of you claiming you would have jammed him, ran him over or whatsoever, I pity Una , na cell you go spend the rest of ya lives !

That’s what some of them refused to understand

He go as you no do am anything o, because na Nigeria go still talk say why you no report him to police 😂 my Nigeria people 😂😂

U be obete Level u no get Taaaa no man fit intimidate me One on one is allow even for inside d frate U be obete Fear fear man 😂😂😂😂

Wetin you do ?

Abeg ones una catch am mke una lemme know. I like see am beg/cry… them many like this for street

Person wey you go run through am

That’s would have led to a more serious problem

I think that is benue state Otukpo

You know the place ????

Let me follow you. I want to see the end of this matter.

Apa !

Has he get mind break GLE screen

Put a bag on him, boys go help you out

Omo i go brake ur leg asap

Omor that guy get mind oooo

Na so he go get mind face the consequences

Person wey u go jam trowey

@TALKLESStki

Cultist or no cultist e get where dem Dey put them.

omo.

Maybe you steal the car sha, or you no really work hard for your money. 😂 ’Cause I no wan know who you be sha. How you take know say you be ju!! Bro 😭😂

Oga. Wheel spanner dey inside car for a reason.
Benzer Videolar
the irreversible emotional damage this scene caused me is insane
sky ミ☆
23,020 görüntüleme • 6 ay önce

