Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

This is the first time Portable is actually making sense 👏🏿❤️

103,916 Aufrufe • vor 4 Monaten •via X (Twitter)

42 Kommentare

Profilbild von Obasanjo
Obasanjovor 4 Monaten

Person wey know wetin he Dey do 😂 Una think say he craze, meet am go real life, you go know say he get sense small

Profilbild von Gemini
Geminivor 4 Monaten

I don notice am 😂😂 all the werey wey him dey do na just to stay relevant

Profilbild von leycon
leyconvor 4 Monaten

oga no yoruba or igbo dey for bandits na only fulani nd hausa dey there we u no dey hear when dem dey talk , na that Allah akbar wey dem dey always talk dey always vex me pass

Profilbild von Gemini
Geminivor 4 Monaten

lol that one come mean say all Hausas are bandits no innocent among them? u no watch the video at all

Profilbild von eyezed👿🏴‍☠️
eyezed👿🏴‍☠️vor 4 Monaten

Since EFCC serve am letter he just dey get sense 😂

Profilbild von Gemini
Geminivor 4 Monaten

Bro he get scope gan 😂😂 he think say efcc go forget

Profilbild von eyezed👿🏴‍☠️
eyezed👿🏴‍☠️vor 4 Monaten

Lmao 🤣

Profilbild von Millercruz Dcm🕊
Millercruz Dcm🕊vor 4 Monaten

Carter efe don beat na

Profilbild von G5v3 (omo lile)
G5v3 (omo lile)vor 4 Monaten

Dad never smoke 😂😭😭

Profilbild von Gemini
Geminivor 4 Monaten

By tomorrow he fit talk say he wan go face bandits 😭

Profilbild von G5v3 (omo lile)
G5v3 (omo lile)vor 4 Monaten

😂😂😂

Profilbild von Nkashi
Nkashivor 4 Monaten

No Igbo is a bandit fuck u 😂

Profilbild von Gemini
Geminivor 4 Monaten

Okay

Profilbild von Hypeman Lavish 4pf
Hypeman Lavish 4pfvor 4 Monaten

Baba Fijabi Don wise ooo 😂

Profilbild von Balogun Gbolahan
Balogun Gbolahanvor 4 Monaten

Since EFCC send am invitation letter e don calm pass warm water 😂

Profilbild von Grypzo of NG
Grypzo of NGvor 4 Monaten

Na tactics 😹 Efcc de find werey 🤣

Profilbild von Gemini
Geminivor 4 Monaten

but he’s actually making sense 😂😂😂

Profilbild von Naija Intel
Naija Intelvor 4 Monaten

There is actually sense in Most of His Talks .. Just that he doesnt know how to table it down

Profilbild von ASIWAJU⚡️
ASIWAJU⚡️vor 4 Monaten

Nah because himself no see money chop again nah why he speak out oooo

Profilbild von zik
zikvor 4 Monaten

Make we first finish tinubu ...

Profilbild von hard truth
hard truthvor 4 Monaten

The worst mistake you’ll make is to help Yorubas fight their battle , you’ll end up being the bad guy in their books , allow them to face their problems alone , if they can’t fight Fulani on their own then they should perish and face extinction.

Profilbild von Top_G33
Top_G33vor 4 Monaten

We can never be 1..... Una never ready wake up sha

Profilbild von Omobobola
Omobobolavor 4 Monaten

We are not 1 asshole

Profilbild von LIVERPOOL&others
LIVERPOOL&othersvor 4 Monaten

E be like e never smoke yet o 😂

Profilbild von Henry
Henryvor 4 Monaten

We’re not one Stop that foolish talk

Profilbild von Ifyy
Ifyyvor 4 Monaten

Wen the breeze blow reach ur side u go learn.. if efcc no threaten am. He for talk? Mumu boi

Profilbild von Miles Rash Lexy 💏 🇧🇪
Miles Rash Lexy 💏 🇧🇪vor 4 Monaten

Cater Efe don straight the werey brain 🧠 after serious beating

Profilbild von OLAMIDE
OLAMIDEvor 4 Monaten

You no see seh him voice dey calm 😂 he never take Cana nah why he dey talk sense 😂 let am puff like two now everything go scatter

Profilbild von BAYE 01🤍🕊
BAYE 01🤍🕊vor 4 Monaten

Be lyk say dis werey just Dey wake up 😂

Profilbild von priest
priestvor 4 Monaten

We no be one abeg

Profilbild von DON
DONvor 3 Monaten

@babanlaaijogbon This one na real Afonja coward, fear of calling Fulani jihadists terrorists exactly what they are. All those kidnapping videos and social media videos showing Fulanis displaying weapons and stack of cash from ransom where do you see Yoruba and Igbo among them?

Profilbild von CODE : 565
CODE : 565vor 4 Monaten

Portable you lie we can never be one go and argue with your ancestors and ask them way brought us to this now

Profilbild von Njoku Naniboi
Njoku Naniboivor 4 Monaten

We are not one

Profilbild von Top_G33
Top_G33vor 4 Monaten

The most Organized community that built the Tower of Babel in the Bible was stopped by Language Barrier but the same Europeans who introduced the teachings, merged you with different Languages as one country... ? Explain to me ?

Profilbild von Smart bm
Smart bmvor 4 Monaten

Since when Carter efe don beat am he kon be like sag one bot way loose for he head don tie back

Profilbild von CPT Jack sparrow
CPT Jack sparrowvor 4 Monaten

Them come hustle with dagger ? This one na Chinese balm Dey him skull

Profilbild von Holly_Lucian
Holly_Lucianvor 4 Monaten

God bless you my name sake 🫂💫 @ikaofAfric

Profilbild von Ifyy
Ifyyvor 4 Monaten

If we hear tompolo for him mouth again.. him go see men for Ogun state..

Profilbild von Emmax tó Mighty💎💙
Emmax tó Mighty💎💙vor 4 Monaten

Bro sound so cool Na AI?

Profilbild von Abdul_mx2
Abdul_mx2vor 3 Monaten

✅

Profilbild von Omotayo Olaitan
Omotayo Olaitanvor 3 Monaten

Aswear..no be everybody you catch nah bandits

Profilbild von Ruth James
Ruth Jamesvor 4 Monaten

Now I know say he get small sense 😂

Ähnliche Videos