Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

This is the first time Portable is actually making sense 👏🏿❤️

103,916 görüntüleme • 4 ay önce •via X (Twitter)

42 Yorum

Obasanjo profil fotoğrafı
Obasanjo4 ay önce

Person wey know wetin he Dey do 😂 Una think say he craze, meet am go real life, you go know say he get sense small

Gemini profil fotoğrafı
Gemini4 ay önce

I don notice am 😂😂 all the werey wey him dey do na just to stay relevant

leycon profil fotoğrafı
leycon4 ay önce

oga no yoruba or igbo dey for bandits na only fulani nd hausa dey there we u no dey hear when dem dey talk , na that Allah akbar wey dem dey always talk dey always vex me pass

Gemini profil fotoğrafı
Gemini4 ay önce

lol that one come mean say all Hausas are bandits no innocent among them? u no watch the video at all

eyezed👿🏴‍☠️ profil fotoğrafı
eyezed👿🏴‍☠️4 ay önce

Since EFCC serve am letter he just dey get sense 😂

Gemini profil fotoğrafı
Gemini4 ay önce

Bro he get scope gan 😂😂 he think say efcc go forget

eyezed👿🏴‍☠️ profil fotoğrafı
eyezed👿🏴‍☠️4 ay önce

Lmao 🤣

Millercruz Dcm🕊 profil fotoğrafı
Millercruz Dcm🕊4 ay önce

Carter efe don beat na

G5v3 (omo lile) profil fotoğrafı
G5v3 (omo lile)4 ay önce

Dad never smoke 😂😭😭

Gemini profil fotoğrafı
Gemini4 ay önce

By tomorrow he fit talk say he wan go face bandits 😭

G5v3 (omo lile) profil fotoğrafı
G5v3 (omo lile)4 ay önce

😂😂😂

Nkashi profil fotoğrafı
Nkashi4 ay önce

No Igbo is a bandit fuck u 😂

Gemini profil fotoğrafı
Gemini4 ay önce

Okay

Hypeman Lavish 4pf profil fotoğrafı
Hypeman Lavish 4pf4 ay önce

Baba Fijabi Don wise ooo 😂

Balogun Gbolahan profil fotoğrafı
Balogun Gbolahan4 ay önce

Since EFCC send am invitation letter e don calm pass warm water 😂

Grypzo of NG profil fotoğrafı
Grypzo of NG4 ay önce

Na tactics 😹 Efcc de find werey 🤣

Gemini profil fotoğrafı
Gemini4 ay önce

but he’s actually making sense 😂😂😂

Naija Intel profil fotoğrafı
Naija Intel4 ay önce

There is actually sense in Most of His Talks .. Just that he doesnt know how to table it down

ASIWAJU⚡️ profil fotoğrafı
ASIWAJU⚡️4 ay önce

Nah because himself no see money chop again nah why he speak out oooo

zik profil fotoğrafı
zik4 ay önce

Make we first finish tinubu ...

hard truth profil fotoğrafı
hard truth4 ay önce

The worst mistake you’ll make is to help Yorubas fight their battle , you’ll end up being the bad guy in their books , allow them to face their problems alone , if they can’t fight Fulani on their own then they should perish and face extinction.

Top_G33 profil fotoğrafı
Top_G334 ay önce

We can never be 1..... Una never ready wake up sha

Omobobola profil fotoğrafı
Omobobola4 ay önce

We are not 1 asshole

LIVERPOOL&others profil fotoğrafı
LIVERPOOL&others4 ay önce

E be like e never smoke yet o 😂

Henry profil fotoğrafı
Henry4 ay önce

We’re not one Stop that foolish talk

Ifyy profil fotoğrafı
Ifyy4 ay önce

Wen the breeze blow reach ur side u go learn.. if efcc no threaten am. He for talk? Mumu boi

Miles Rash Lexy 💏 🇧🇪 profil fotoğrafı
Miles Rash Lexy 💏 🇧🇪4 ay önce

Cater Efe don straight the werey brain 🧠 after serious beating

OLAMIDE profil fotoğrafı
OLAMIDE4 ay önce

You no see seh him voice dey calm 😂 he never take Cana nah why he dey talk sense 😂 let am puff like two now everything go scatter

BAYE 01🤍🕊 profil fotoğrafı
BAYE 01🤍🕊4 ay önce

Be lyk say dis werey just Dey wake up 😂

priest profil fotoğrafı
priest4 ay önce

We no be one abeg

DON profil fotoğrafı
DON3 ay önce

@babanlaaijogbon This one na real Afonja coward, fear of calling Fulani jihadists terrorists exactly what they are. All those kidnapping videos and social media videos showing Fulanis displaying weapons and stack of cash from ransom where do you see Yoruba and Igbo among them?

CODE : 565 profil fotoğrafı
CODE : 5654 ay önce

Portable you lie we can never be one go and argue with your ancestors and ask them way brought us to this now

Njoku Naniboi profil fotoğrafı
Njoku Naniboi4 ay önce

We are not one

Top_G33 profil fotoğrafı
Top_G334 ay önce

The most Organized community that built the Tower of Babel in the Bible was stopped by Language Barrier but the same Europeans who introduced the teachings, merged you with different Languages as one country... ? Explain to me ?

Smart bm profil fotoğrafı
Smart bm4 ay önce

Since when Carter efe don beat am he kon be like sag one bot way loose for he head don tie back

CPT Jack sparrow profil fotoğrafı
CPT Jack sparrow4 ay önce

Them come hustle with dagger ? This one na Chinese balm Dey him skull

Holly_Lucian profil fotoğrafı
Holly_Lucian4 ay önce

God bless you my name sake 🫂💫 @ikaofAfric

Ifyy profil fotoğrafı
Ifyy4 ay önce

If we hear tompolo for him mouth again.. him go see men for Ogun state..

Emmax tó Mighty💎💙 profil fotoğrafı
Emmax tó Mighty💎💙4 ay önce

Bro sound so cool Na AI?

Abdul_mx2 profil fotoğrafı
Abdul_mx23 ay önce

✅

Omotayo Olaitan profil fotoğrafı
Omotayo Olaitan3 ay önce

Aswear..no be everybody you catch nah bandits

Ruth James profil fotoğrafı
Ruth James4 ay önce

Now I know say he get small sense 😂

Benzer Videolar