Loading video...
Video Failed to Load
This is the intro on Troubled Mind ❤️🔥
9 Comments

OLUWALONICHAMPION ⬆️✌🏻💪🏻1 year ago
I asked Piece of my heart to Bend for me I almost Lose my Time when she Bend with Trouble mind but I quickly Soji to Pray with Karamo because she want to be Bad girl but she Can't break me down because I Don't care. But later she slow Kese from apres minuit.🔥🔥

OPE INVADERS1 year ago
See the intro na 🔥🔥🔥

Mr Ken1 year ago
Abeg make nobody come close to this sound melody 🎶 🥹❤️❤️🦅🦅🦅🦅

Crageslim1 year ago
This track too short 😭😭😭

Obelleojukwu1 year ago
See as big men dey do video.. Olorun give me grace wey you give Wizkid

†immie 🟫!!1 year ago
Wizkid Dey create ohh. No wonder he name the song after his Mother.

°000°1 year ago
Bruh, I just tweeted about this Now, that Gangan sound and Sax is just another new Jazz sound bruh 🔥🔥

Humanheartinfo1 year ago
See as I they smile like mumu I too love wiz

BLAZE OF LAGOS🔥1 year ago
Pls y’all stream OKWI too you are welcome!
