Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
This is too funny coming from 50 Cent 😂
331,590 Aufrufe • vor 11 Tagen •via X (Twitter)
34 Kommentare

This thing na AI na

Using AI to debunk AI 😭😭

Using AI to debunk AI 😭 una mad gan oh!

Wetin be this 🤣🤣🤣🤣🤣 As I hear shout of to Ochacho and his son Nai I know say na Ai 🤣🤣

Sometimes i look this country and started smiling 😊 cruise and vibes everywhere you turn but no mean say we no dey suffer.

Guyyy 😂😂😂 I believed until he did that shout out Using AI to debunk AI is wild

Una don mad for this country, imagine using AI to debunk another AI😂😂

He said we’re internet gangsters 😂🔥🔥

This video too is AI generated art lmao

Na this one be the real AI video

I was believing this till he do shootout to ice king and talk abuot the album 😂😂😂

How am I sure this isn’t AI?

this is clearly Ai

This is another AI generated video 📷 😂

Would have believed it but fifty doesn't talk like that

Fake again. Unah Dey craze for this Twitter

Even this one is Ai or is it Si? 😂😂😂

You use AI to debunk AI.

This is still AI

This one too na Ai 😂😂😂

This one itself na AI

use AI debunk AI. mms.

The plot twist, 🤣

Using AI to debunk AI

That's Ai

You sure say this one nor be still AI? I fear who nor fear Nigerians o😂😂

Na still AI

This isn’t real

This IS AI

I don laugh paa bro we crazy for this country

Na AI naaa 🤧

Omo 😂🙆🏿

This one self na AI

Even this looks fake.
