ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
This is too funny wait for it ๐ญ๐
23,470 ๆฌก่ง็ โข 9 ไธชๆๅ โขvia X (Twitter)
39 ๆก่ฏ่ฎบ

She no even need talk where she come from, na accent don give her out

@attah_akor Bro you get๐ญ๐ญ

Akwa ibom keh??๐ญ๐ญ๐ญ Na @abazwhyllzz people be this ๐ญ๐ญ๐ญ

@Acedouglas01 @abazwhyllzz ๐ญ๐ญ๐ญ

Akwa Ibom as how nau๐๐ญ them no tell am?

๐ญ๐ญ๐ญ

Abazz people๐

@shalomdfirst ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ

na abazz people be this๐๐๐

๐ญ๐ญ๐ญ

But why them dey check people wey come from outside country?๐

Kufre from Akwa Ibom, as how??? ๐ญ

lmao ๐คฃ

Akwa Ibom people will travel abroad, come back still speak like say dem never comot village gate

Even if she say she come from US nobody go believe ๐คฃ

Did i just hear kufre?

Check DMs bro

@JesusSmiledAtMe

@Bassey_Ita_ @sal_empress

Akwa What? ๐

This is so hilarious ๐

Omo see wetin your village people dey do @joseph_basseyxx ๐๐ญ

Akwa ibom ke ๐ญ๐ญ๐ญ

Una no tell me say Ibom dey outside Nigeria๐

๐

๐๐๐๐

๐คฃ

@xdownloaderbot download this please

Wetin be this na๐๐

Which country is the church located?

@king_Philz_ ๐คฃ๐๐ญ

She too no small ๐

Maybe she boarded Ibom Airway and landed here thinking she's crossed so many countries to her destination

@xdownloaderbot download this

๐๐๐

๐๐

Abazz people as how na ๐ ๐คฃ

@montero_997 ๐ USA (A = Akwa Ibom)

Akwaibom no small oo
