Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
This is too funny wait for it 😭😂
23,470 görüntüleme • 9 ay önce •via X (Twitter)
39 Yorum

She no even need talk where she come from, na accent don give her out

@attah_akor Bro you get😭😭

Akwa ibom keh??😭😭😭 Na @abazwhyllzz people be this 😭😭😭

@Acedouglas01 @abazwhyllzz 😭😭😭

Akwa Ibom as how nau😂😭 them no tell am?

😭😭😭

Abazz people😂

@shalomdfirst 😭😭😭😭

na abazz people be this😂😂😂

😭😭😭

But why them dey check people wey come from outside country?😂

Kufre from Akwa Ibom, as how??? 😭

lmao 🤣

Akwa Ibom people will travel abroad, come back still speak like say dem never comot village gate

Even if she say she come from US nobody go believe 🤣

Did i just hear kufre?

Check DMs bro

@JesusSmiledAtMe

@Bassey_Ita_ @sal_empress

Akwa What? 😄

This is so hilarious 😂

Omo see wetin your village people dey do @joseph_basseyxx 😂😭

Akwa ibom ke 😭😭😭

Una no tell me say Ibom dey outside Nigeria😂

😂

😂😂😂😂

🤣

@xdownloaderbot download this please

Wetin be this na😂😂

Which country is the church located?

@king_Philz_ 🤣😂😭

She too no small 😂

Maybe she boarded Ibom Airway and landed here thinking she's crossed so many countries to her destination

@xdownloaderbot download this

😂😂😂

😂😂

Abazz people as how na 😆 🤣

@montero_997 😂 USA (A = Akwa Ibom)

Akwaibom no small oo
