Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

This is too real 😂😂

585,271 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)

Комментарии: 44

Фото профиля Tee pain 🐐
Tee pain 🐐1 год назад

Ur bro guide and u no wan make I guide?

Фото профиля David Of Fct🌝
David Of Fct🌝1 год назад

Ohh wrong nah 😂😂

Фото профиля Tee pain 🐐
Tee pain 🐐1 год назад

Me self go first fined update oo before that attention werey need 😂😂

Фото профиля THANOS 〽️
THANOS 〽️1 год назад

Update is most important

Фото профиля David Of Fct🌝
David Of Fct🌝1 год назад

E no pass like that

Фото профиля THANOS 〽️
THANOS 〽️1 год назад

I dy tell you

Фото профиля THe RHYTHM BOY 🇵🇹 🎧
THe RHYTHM BOY 🇵🇹 🎧1 год назад

Wealth first abeg

Фото профиля David Of Fct🌝
David Of Fct🌝1 год назад

E no pass like that 😂

Фото профиля THe RHYTHM BOY 🇵🇹 🎧
THe RHYTHM BOY 🇵🇹 🎧1 год назад

Swears 😂

Фото профиля Khan 🧢 🌟
Khan 🧢 🌟1 год назад

Too reall, who woman epp 😂😂

Фото профиля David Of Fct🌝
David Of Fct🌝1 год назад

@Khanstillday Update before woman matter

Фото профиля Royalview Creatives
Royalview Creatives1 год назад

Long live, understanding gf 😀🙏

Фото профиля BADOO
BADOO1 год назад

Your brother guide you no want make I guide

Фото профиля The Father That Fathered Your Father
The Father That Fathered Your Father1 год назад

My ex junior brother 😹😹. Bro still texts me till today 🙂‍↔️

Фото профиля Ella😍
Ella😍1 год назад

Too real 😂😂😂

Фото профиля David Of Fct🌝
David Of Fct🌝1 год назад

😂😂

Фото профиля FORTUNATE DC
FORTUNATE DC1 год назад

Update first abeg 😂

Фото профиля David Of Fct🌝
David Of Fct🌝1 год назад

Very important 😂

Фото профиля FORTUNATE DC
FORTUNATE DC1 год назад

😂

Фото профиля Nnamdi 🦅
Nnamdi 🦅1 год назад

Your body na meatpie 😂

Фото профиля Hamxher_01
Hamxher_011 год назад

@Khanstillday 🤣 🤣 no be small thing men the see for this update oo

Фото профиля LBTv
LBTv1 год назад

Update first 😂😂

Фото профиля David Of Fct🌝
David Of Fct🌝1 год назад

@lagosbloq E no pass like that

Фото профиля LBTv
LBTv1 год назад

Ajeh 😂😂

Фото профиля Prosper Chukwunonyerem Okoronkwo
Prosper Chukwunonyerem Okoronkwo1 год назад

Omor na my babe dey gimme connection to guys oo😂..

Фото профиля TheMarathonContinues.🏁
TheMarathonContinues.🏁1 год назад

Without that update .. how can there be dates .. 😂😂💔

Фото профиля Peng
Peng1 год назад

Walai😭😂😂😂

Фото профиля David Of Fct🌝
David Of Fct🌝1 год назад

@Acedouglas01 E real gannn

Фото профиля RAFF
RAFF1 год назад

Nah this one no enter ! How you won collect update for my hand dey date my sister . Abeg boy code for naija Different Gon . May be for uptown sha .

Фото профиля BigTobz
BigTobz1 год назад

😂 Dey babe na for there

Фото профиля COBY OBIORA
COBY OBIORA1 год назад

Omolomo wey know wetin e dey find.

Фото профиля TAO😈
TAO😈1 год назад

🤣

Фото профиля ChelseaFocus
ChelseaFocus1 год назад

Omo my bea done tire for me me and e bro the chat like girlfriend and boyfriend but her na once in a moon

Фото профиля icyofficial24
icyofficial241 год назад

Baba dey find update ,this one dey find love 😂😂😂

Фото профиля Nobody
Nobody1 год назад

Nah your bro gon be the real date 😂

Фото профиля Fhenzzy L.F.C
Fhenzzy L.F.C1 год назад

Anything just to be updated 😂😂

Фото профиля TaiwoTheTrillionaire🇳🇬🇨🇦
TaiwoTheTrillionaire🇳🇬🇨🇦1 год назад

Ah It’s “the wrong girl with the right father” that I know of o So “the wrong girl with the right brother”; that one sef dey??

Фото профиля grinch
grinch1 год назад

Make she sef calma make em dey up to date so that she sef go enjoy😂😂

Фото профиля desman.
desman.1 год назад

Babe you’re important but you see that update deh more important😀

Фото профиля Emiloju
Emiloju1 год назад

Update first ooo my brother you hat make am o so you go fit buy your own bez too😂😂😂😂😂

Фото профиля BigNahtee
BigNahtee1 год назад

Just try guide by any means necessary bro😂

Фото профиля Tony Robbins
Tony Robbins1 год назад

Make I Dey with chairman Abeg

Фото профиля Ankh ☥ 🇦🇷
Ankh ☥ 🇦🇷1 год назад

My sister keh you wan dey with my sister you wan spoil my sister's life

Фото профиля Slimzz
Slimzz1 год назад

Wey he for don give am better doggy before he comes back

Похожие видео