Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
This is tuff king in ABUJA!!!!! Relax.
28 Kommentare

I dun watch am na only three people dey sing.🥲🤧

Oh na marvel

KING

See as them dey look am😭🥲🤧

Na same video we watch?

Them wan whine TUFF KING with one local eviedo 🤣🤣🤣🤣

@Sommy_Dav Leave them make them Dey die in delusion

You be mumu shaa 🧢

Put on evado abj show before u know it sold out We won't allow any Evado discredit..

Evado no dey even stress or Jump for show again

Yes cause na for nsk them do that show.

Abuja people to sing to your song na flex o

If e sure for evado make he come do am for Abuja

TikTok sound😂

Banging is Abj Okay.

Evado hard asf Tuff king is hard too Tbh the numbers should speak for themselves in this case

Later now una go still say he big pass jeriq

Wetin be dis

BIGGEST

He can perform his song?

Guy, see food 😭🔥

@EugeniaOkolo

@EastFelix 😭😭😂

Why you use this video wey crowd no dey even hype the track😏

All of una Dey mad me bro they both good in their various ways stop the comparison east way we just the enjoy the Motion way just start una one divide am

Aside from south east, evade no fe do show any where else But tuff king fe do show for lagos, Abuja, asaba, PORTHARCOURT and even shut down south east at ease

Why are day not moving??

That the difference btw Abj nd Nsk fans.
