Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
This is unbelievable 😱
27,063 görüntüleme • 2 ay önce •via X (Twitter)
32 Yorum

Victor is one the best players in the world, his performance on the pitch of play says a lot about him

E no go better for anyone wey talk say Osihmen isn't a world class player. Osihmen is exterior good and should be respected as a world-class. My only problem with him is his attitude problem and I am a Nigerian but He should control his temper

Egbon, fowler na one player i rate in his days, but nornal e dey obvious say something dey wrong upstairs for that statement on Osimehn, the moment he went on to call Ekitike & Isak world class bcos they play for Liverpool, na where I know say something dey do am for head be dat

Who is Robbie Fowler sef? We give attention to people who gave no value😂

What’s his handle make I go attack the idiot no be my osimhen he go dey wyn he no dey mad 😂😅

This is a big insult 😒

He's not a World Class and he clearly doesn't behave like one. Dude is always fighting players or coaches. He's ass🗑️

U too good

Oga no talk too much, drop em handle make we drag am like old tiger generator

Ejeh my own be say no banter Ronaldo..regarding osimhen nah our living and active legend I love him but not more than my love for Ronaldo. The guy literally have the strings to my entire being

Before he no be world class player now u be world class at ur age u go Sign 6uears for turkey league. AS A PLAYER U CANT PROVE YOURSELF AT TURKEY LEAGUE U CAN PROVE YOURSELF AT BEST LEAGUE BEST TEAM

Osimhen is far better than Fowler himself and him saying osimhen is not a world class please is Kane a world class and what made him a world class ahead of osimhen, osimhen has two diff league golden boot and African best

When Osimhen dey misbehave for pitch you no dey see am abi 😂

Is not an insult it’s David opinion without disrespect anyone

Na Osimhen Dey bring the insult to himself,now wah him Dey hot ,why him no won go top 3 leagues where the big boys Dey,so that when strength don Dey finish him go enter Arab country go pack money but No,,,na Galatasaray him go hide ,Na him Dey bring the disrespect upon himself

World class players don’t play in the Turkish league

Where is the evidence that showed he said so?

You no talk cmon united at the end. Why na 😂😂😂

😂😂 Oga stop it

He is the best in Africa

Henro, you talk this one well

I’m posting my video soon. Henry Abeg help me repost for Instagram

He also said dembele a balon for winner isn’t world class but you wouldn’t see French people trying to defend it because it his opinion, you guys always do eye service because of osimhen free jersey

All this one no concern me No insult my goat Ronaldo Simple!

Okocha messed up 😠

I have always been saying that, if deeply followed @victorosimhen9 from 2015 down to this present time . You will definitely agreed that , he is arguably one of the best strikers in top 3 in the world of football ball.

Robbie fowler dey kraze.

Since Okocha disrespecting Ronaldo is fair game to you why are you triggered? How is Osimhen a world class player?

How do you define world class player? Firstly they can’t rate any africa players cos none of Africa countries depend on themselves without international validation Do you know where C.Ronaldo started his career Which Africa players started from an African league?

Oga no be world class…. No Dey put emotion😂😂😂😂

Yes his not oga

God must bless you guy


