Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
This is very funny😅
159,883 Aufrufe • vor 1 Monat •via X (Twitter)
44 Kommentare

Why using AI to change their original posture

🙂

Fake rubbish content Why using Al to change their original looks

Why pained Zulu?

na which kind questions be this

Are you?😂

He's copying content of some dude in America. That being said, why's he editing their pictures to make them look g4y just for clicks?

Content wey you learn from foreign creator u don dey use Ai do rubbish. You can just pause up the video and get their picture from awkward angle instead of turning them to gay with Ai

The guy dey edit the pictures walai

😅😅 In other words be careful what you see on the media.

😂😂

He dey set dem up

How?

You no see the way he dey snap them

Why using ai to edit the pictures nah

Werey say na female woman😭

Nobody go miss on calling another guy gay

Who the take the pictures😂

Me✨😂

“Female woman” 😂😂😂😭

That last guy na gay, he just dey pretend

You get?

😂😂😂

na wetin i wan talk be that 😂😂

The OG.

The last guy brain no agree with am😂

Mutual?

This guy dey mad

Ment?

He used edited photos

@Danetetecomedyy Here’s the creator Give him credits

@Jijoho_Alafia I swear na the guy tell them make dem do those poses😂😂😭

See editing 🤣🤣🤣🤣

I don't know why if mhen are asked about fellow mhen they see guys in them

Mutal?

Oh boy

Using Ai to change it … I see it

No worry e go reach everybody

He copied this content word for word from a white content creator. Tell this dude this content doesn’t thrive in Nigeria. Go find something else and own it!!!!

😂😂😂😂😂😂

That last guy😂😭I imagined such happening in the beginning of the video

Nah my cousin be the first guy 😂 abeg him nor be gay oh

He is a suspect.

Werey Dey use AI change their posture 😭😭
